album cover
Bro
3
Music
Bro was released on June 27, 2025 by Madiq Empire as a part of the album Bro - Single
album cover
Release DateJune 27, 2025
LabelMadiq Empire
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Lordmoon
Lordmoon
Performer
Ahnie
Ahnie
Performer
Christian orji
Christian orji
Drums
COMPOSITION & LYRICS
Christian orji
Christian orji
Songwriter
Shez Annie
Shez Annie
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Christian orji
Christian orji
Cover Art
Sweet Sounds
Sweet Sounds
Producer

Lyrics

Bro
No dey tell me about your boyfriends
Cause I know what that shit means
Make you give me small space
Give me small chance
E don tey since I catch feelings
Mad boy
I no mind
If I go be the next guy you conquer
I no mind if this feeling
I'm feeling sef na one side
I no mind friend zone don dey see the symptoms and signs
I know say you bad
Fine girl with that thick thighs
Serial cruiser (eh)
Master user
Tell me say you love me
I fit think about am two times
No be say I no go still fall
Cause kai kai bitter
The truth sef bitter
But your hips no lie
You only get one problem
E get wetin you dey talk
Wey my heart just no fit take
No be the heartbreak I dey fear
Cause breakfast na sure thing
But my heart pieces
You only get one problem
E get wetin you dey talk
Wey my heart just no fit take (wey my heart just no fit take)
No be the heartbreak I dey fear
Cause breakfast na sure thing
But my heart pieces
Girl I say don't call me your bro
E better make you tell me you no love me
And leave me and I let you go
Say don't call me your bro
And all the things wey you dey
Talk about me in my place
Ko necessary oh
Girl I say don't call me your bro
E better make you tell me you no love me
And leave me and I let you go
Say don't call me your bro
And all the things wey you dey
Talk about me in my place
Ko necessary oh
I should have let you known before now
I'm not the one for you (for you)
I am not the girl for you
You want me
But I want another man (me I want another man)
But if you need yourself a shoulder to lean on
Call me (call me)
I'll be right there for you
I want you and I still want the other men
(me I want the other men)
And you know deep down down
This loving you are wanting
I no get time for
I don't wanna be breaking all my rules
I won't be breaking all my rules all because of you
You know deep down down
This loving you are wanting
I no get time for
I don't wanna be breaking all my rules
I won't be breaking all my rules all because of you
Girl I say don't call me your bro
E better make you tell me you no love me
And leave me and I let you go
Say don't call me your bro
And all the things wey you dey
Talk about me in my place
Ko necessary oh (Ko necessary)
This one man thing I no fit do (do)
Me I no fit to dey with only you
If na to change my ways
I no fit do (too)
But still I want you
Bro
Put me in my place Ko necessary oh
I said don't call me your
Bro
Written by: Christian orji, Shez Annie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...