album cover
Loyalty
34
Music
Loyalty was released on July 19, 2024 by BAMBASHI ENTERTAINMENT as a part of the album Loyalty - Single
album cover
Release DateJuly 19, 2024
LabelBAMBASHI ENTERTAINMENT
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Credits

PERFORMING ARTISTS
BAMOLY
BAMOLY
Performer
LAVISH
LAVISH
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Badmus saleem olayinka
Badmus saleem olayinka
Songwriter
Aleem Tirmidhi Ayodeji
Aleem Tirmidhi Ayodeji
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
SOFT MAGIC FINGERS
SOFT MAGIC FINGERS
Producer

Lyrics

Bamoly
Lavish gan gan
O no no no
Hmm ah ah as a poor boy
We been going through
Going through a lot
And me I talk to Jah
cuz many kassala don burst ooo
I no dey play for here
Me I came to make money
Money money
Money fit to reason my konji
Oh no
Say Emiliano
Je kama lor nah only me know
Plenty things wey dem no know
Oh oh ooo
I sabi my **** my ****
Iba fun Awon bariga Bariga
Hallelujah
Dem don gbemi trabaye cuz I loyal
Loyalty pass juju (e pass juju)
Loyalty pass juju (e pass juju)
Loyalty pass juju (e pass juju)
Loyalty pass juju (e pass juju)
Loyalty pass juju (e pass juju)
Loyalty pass juju (e pass juju)
Loyalty pass juju (e pass juju)
Loyalty pass juju ahhh(e pass juju)
Loyalty pass juju ah ah ah
Loyalty pass juju hun hun hun
Loyalty pass juju (e pass juju)
Loyalty pass juju (e pass juju)
Loyalty pass juju (e pass juju)
Loyalty pass juju (e pass juju)
Loyalty pass juju
Loyalty pass juju
Hallelujah Meje e
Otilor gbomo meje
Dem Dey feel my vibe
Feel my vibe
Make I give dem the vibe
Blessings Dey on the way
Me come Dey pray k’orimi ba mi se
Nami dem Dey find for ozumbadiwe
Ah
I go blow by the way
Ahn ahn
Dem wan pompori mi
All this girl dem wan pompori mi
Mo de n jaiye mi
Jaiye mi
Emi nikan koma si elomi
Make I feel on the way (Feel on the way)
Kori mi bami se
Nami dem Dey find for ozumbadiwe
Ohh by the way
Life too hard koma se jeje je
Padi mi ko se jeje je
Life na turn by turn
Aye o lo bi opa Ibon
Mo den jaiye mi
Fimile make I live my life
Make no man no come put asunder
I no fit surrender ahhhh
ehn ehn ehn
Loyalty pass juju (e pass juju)
Loyalty pass juju (e pass juju)
Loyalty pass juju (e pass juju)
Loyalty pass juju (e pass juju)
Loyalty pass juju (e pass juju)
Loyalty pass juju (e pass juju)
Loyalty pass juju (e pass juju)
Loyalty pass juju
It’s Soft magic finger
Mama don pray
Papa don pray
Oluwa jor kori mih bami se
Mama tell me moma ri batise
Now them wonder bawo ni mose se
Buh lola inukan
Lola inukan
Lola inu
Written by: Aleem Tirmidhi Ayodeji, Badmus saleem olayinka
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...