album cover
Sacrifice
2
Music
Sacrifice was released on May 25, 2025 by BAMBASHI ENT as a part of the album Sacrifice - Single
album cover
Release DateMay 25, 2025
LabelBAMBASHI ENT
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
BAMOLY
BAMOLY
Performer
BADMUS SALIM OLAYINKA
BADMUS SALIM OLAYINKA
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
BADMUS SALIM OLAYINKA
BADMUS SALIM OLAYINKA
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Alvico
Alvico
Producer

Lyrics

I grind hard I don’t fuck around
I mean I gotta get this paper
but that’s what I’m chasing yeah me
So imma grind and get that shit
I gotta do that shit
All that shit
omooo
Yee, Bamoly on this one…..
I do many things just to survive
If anything wrong I go call the baba
say wetin dey sup Tofi da bai
(Ye ye,ye ye)
Moraye mosa faye Shenkin yapa
Too many sins Anno fit gapa
Mummy don dey call omo mi showa pa
(Ye ye,ye ye)
Call on baba God
Too many sacrifices
Too many jagba jantis
Why my way come blur
Anno sabi mathematics
Some dey wish me Make I die since
And I anno wan kpeme Cuz this too fele
Nah why I Dey on my own
Make everything set
Make I dey Jaiye lor
I know I’m a sinner
Oju mi de ti ri na
Moto ro alafia lowo Oloun oba
With plenty money yee ye!
Too many sacrifices
Too many jagba jantis
I know what it is
It is what it is
I don’t know why
why I come dey pissed up
Anytime wey I broke.
Life is a game
Naso we start to dey play ham
Since when we young
many struggles No joy
Ki owo yapa ki ola kpor huh
As I dey find my daily bread
I dey observe 2 cups of garri too
Anno fit shine my 32
Many things don sup wey anno fit to talk
(Huh)
If I ever, If I ever, If I ever, If I ever, If I ever,
If I ever, If I ever, If I ever,
If I ever, If I ever, If I ever,
If I ever, If I ever, If I ever, If I ever, If I ever,
If I ever, If I ever, If I ever, If I ever,
If I ever, If I ever, If I ever,
If I ever fuck, If I ever fuck up
You don’t need to think ham just lock up
I’m just a human being
So nobody perfect
Tell your man he go don hear my Cassette
Call on baba God
Too many sacrifices
Too many jagba jantis
Why my way come blur
Anno sabi mathematics
Some dey wish me Make I die since
And I anno wan kpeme Cuz this too fele
Nah why I Dey on my own
Make everything set
Make I dey Jaiye lor
I know I’m a sinner
Oju mi de ti ri na
Moto ro alafia lowo Olohun oba
With plenty money yee ye!
Too many sacrifices
Too many jagba jantis
I know what it is
It is what it is
I don’t know why
why I come dey pissed up
Anytime wey I broke
Call on baba God
Too many sacrifices
Too many jagba jantis
Why my way come blur
Anno sabi mathematics
Some dey wish me Make I die since
And I anno wan kpeme Cuz this too fele
Nah why I Dey on my own
Make everything set
Make I dey Jaiye lor
Written by: BADMUS SALIM OLAYINKA
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...