album cover
DON'T KNOW
790
Afro-Beat
DON'T KNOW was released on August 17, 2024 by Dukah as a part of the album UNBOXED
album cover
AlbumUNBOXED
Release DateAugust 17, 2024
LabelDukah
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Dennis Abuchi Bartholomew
Dennis Abuchi Bartholomew
Songwriter

Lyrics

[Intro]
E no dey hard
E Dey body
[Chorus]
Ahh ehh I don't know oh
Ahh ehh I don't know oh
Ahh ehh I don't know oh
Ahh ehh I don't know oh
[Verse 1]
You know I love you scatter scatter
Babe biko love me too
Upon Nigeria jaga jaga
I still dey try to maintain you
Shey you no go do me kwana kwana
Cus I know whether dem dey pipe you
So me self me no kata kata
If you love me babe biko let me know
Make you no go jonz me
[Chorus]
Ahh ehh I don't know
Wetin dey for your mind
Ehh I don't know
Wetin dey for your mind
Ahh ehh I don't know
Wetin dey for your mind
Ahh ehh I don't know
Wetin dey for your mind
[Verse 2]
Make dem no count me
Join their padi or bestie yo yo yo
Make I no go dey force you
Make you put body yo yo yo
Make I no go dey push you to
Something you no want know know
So biko bịa tọọ mụ oh
Make you no go do me kpolonge oh
Kpolonge
Kpolonge babe eh
Kpolonge
Kpolonge babe eh
So no go do me kpolonge
Kpolonge babe eh
Kpolonge
Kpolonge babe eh
[Chorus]
Ahh ehh I don't know
Wetin dey for your mind
Ehh I don't know
Wetin dey for your mind
Ehh I don't know
Wetin dey for your mind
Eehh I don't know
Wetin dey for your mind
Omo I don't know oh
I no know oh
Written by: Dennis Abuchi Bartholomew
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...