Credits

PERFORMING ARTISTS
Infeenity WRLD
Infeenity WRLD
Performer
COMPOSITION & LYRICS
DennyB
DennyB
Songwriter
Daniel Ozumah
Daniel Ozumah
Songwriter

Lyrics

Dukah Dukah
E no dey hard
E Dey body
Infeenity WRLD
Onye kwa Erima
Na who the call u baby
Onye kwa Erima
Upon say you the chop me like akuwa
Shenkafa baby ma
I give you everything to make you comfortable
Cause I don’t wana share you baby mi
So if you cheat iga afu Iwa Asa
(Iga afu Iwa)
If you lash iga afu ihe
(Iga afu Iwa)
So if you cheat iga afu Iwa Asa
(Iga afu Iwa)
So if you lash iga afu ihe
(Iga afu Iwa)
The main thing be say Erima
Make you no do me ewele iwe
O ga di so bloody
If u chop my money run away.
If you give me chance I no go use u play Odo.
Ife ina ime for my mind e don de play me lido (Iwa)
Ima na Ime mu Iwa
Ime mu Iwa
Maka chukwu nga Ime gi ncha baby oh (Iwa)
If you price you go collect
I carry Steez like a violence oh
Omo tire bomb for your Sambisa
Erima sha you go consider oh
Onye kwa Erima
Na who the call u baby
Onye kwa Erima
Upon say you the chop me like akuwa
Shenkafa baby ma
I give u everything to make you comfortable
Cause I don’t wana share you baby mi
So if you cheat iga afu Iwa Asa
(Iga afu Iwa)
If you lash iga afu ihe
(Iga afu Iwa)
So if you cheat iga afu Iwa Asa
(Iga afu Iwa)
So if you lash iga afu ihe
(Iga afu Iwa)
Oh…
Written by: Daniel Ozumah, DennyB
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...