album cover
PIANO
52,535
Music
PIANO was released on September 20, 2024 by Troniq Inc as a part of the album OFA (Oxlade From Africa)
album cover
Release DateSeptember 20, 2024
LabelTroniq Inc
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Oxlade
Oxlade
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Peace Emmanuel Aderogba
Peace Emmanuel Aderogba
Composer
Ikuforiji Olaitan Abdulrahman
Ikuforiji Olaitan Abdulrahman
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
P.prime
P.prime
Producer
Synx
Synx
Mixing Engineer, Mastering Engineer

Lyrics

[PreChorus]
Na you dey press my piano
My baby swear na you I know know o
Na you dey press my piano (Piano)
My baby swear na you I know know, o
I know, o, o
[Chorus]
Cuz you gat me like, ahhhhh
I'm wishing you come spend the night
I'm wishing I gat you for life
Cuz e don tey wey you dey my mind (Don tey wey)
[Verse 1]
Ọmọ to, ọmọ to sanra
Veronica it's not my fault
Too many ladies don dey show me love
Sunmọ mi baby we dey all night long (Night long)
You know I no go stop
I steady run your matter all night long
I swear to God I no fit do you wrong
Take my love take it all, o
[Bridge]
Make una see kele o (Mmmh)
Ṣe you dey see kele (Mmmh)
She want to get belle o (Mmmh)
But me no want belle o (Mmmh)
I no won hear pẹlẹ o (Mmmh)
Cuz I dey ball pele o (Mmmh)
Abedi di Pele o (Mmmh)
[PreChorus]
Na you dey press my piano (My baby piano)
My baby swear na you I know, know o
Na you dey press my piano (Piano)
My baby swear na you I know, know o
[Chorus]
Cuz you gat me like, ahhhhh
I'm wishing you come spend the night
I'm wishing I gat you for life
Cuz e don tey wey you dey my mind (Don tey wey)
Written by: Olaitan Ikuforiji, Peace Emmanuel Aderogba
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...