album cover
#VIBE
album cover
#VIBE was released on August 23, 2024 by UzoMa VL as a part of the album #VIBE - Single
August 23, 2024
LabelUzoMa VL
LanguageEnglish
BPM127
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

[It's okay it's okay now]
Make no one kill my vibe
And I know i no come
From the high-price side
But you see you see
That I'm alright
Abi you no dey see
Shey you no dey see
Say my life don bright
Opor it's opor
Plenty o plenty gan
My lagos girls don turn up
My lagos boys se eti gbo
I no need reason to turn up
Me I just wan enjoy my life o
I don tire to dey stay for indoors
I don tire to dey stay for indoors e
To dey talk to dey talk
Na wetin they sabi
Stay there just dey play
Gone are the days
When Major's always cast to the side
Gone are all the days
Man don come with full force
There's no turning back
Full force unloading
I'm gonna make my foes
Dey watch as I dey go
Watch, my enemies
'Cause there's nothing
Una fit do me any day, anywhere
I'm loaded I'm telling you
And this goes to the challenges
I'm going to face
I'm ready I'm ready for you
Ready for you beating my chest
Saying "ready for you"
Ready for you I'm ready for you
Odogwu dikwa suited
Ready for you eh
Make no one kill my vibe
And I know i no come
From the high-price side
But you see you see
That I'm alright
Abi you no dey see
Shey you no dey see
Say my life don bright
[Ahah]
[Make una no go kill my vibes o]
[As you see me so my body dey hot]
[I dey dance]
[I dey dance from morning to night]
[Like this]
[Oshey]
Written by: Michael Ozah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...