album cover
Doberman
Hip-Hop
Doberman was released on April 3, 2026 by UzoMa VL as a part of the album Doberman - Single
album cover
Release DateApril 3, 2026
LabelUzoMa VL
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM119

Credits

PERFORMING ARTISTS
UzoMa VL
UzoMa VL
Performer
Michael Ozah
Michael Ozah
Rap
COMPOSITION & LYRICS
Michael Ozah
Michael Ozah
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
UzoMa VL
UzoMa VL
Producer

Lyrics

Make dem no pour for you liquor
Table your matter for indoors
Even the indoor no sure gan
Cause indoor fit turn to outdoor
Make dem no pour for you liquor
Table your matter for indoors
Even the indoor no sure gan
Cause indoor fit turn to outdoor
Reimbursement
Is either that
Or endorsement
Nothing dey free
For this life ehn
If na your mentality
You dey ment
Boy or girl
Again I say
Boy or girl
No be everyone
Wey dey make you smile
Na e be God sent
Be upright like a doberman
Stay alert like a soldier man
They can't detect my motion
Cause i dey hover over them all
Be upright like a doberman
Stay alert like a soldier man
They can't detect my motion
Cause i dey hover over them all
Shakira join me
Tell my opps waka
Manchi dey yarn okoto
Pack am
They're asking about fear
I don shit am
I no be robot
I just gallant
The day dem born me
I notice am
Na greatness first
Call my name out
Why I go dey lie
I no need to
You see say my talent
Na working tool
Ị na-ahụ ụzọ ị na-aga?
Ị na-ahụ ụzọ ị na-aga?
Nwanne Ị na-ahụ ụzọ ị na-aga?
Ị na-ahụ ụzọ ị na-aga?
Ị na-ahụ ụzọ ị na-aga?
Ị na-ahụ ụzọ ị na-aga?
Unu na-ahụ ebe ọ na-aga?
Reimbursement
Is either that
Or endorsement
Nothing dey free
For this life ehn
If na your mentality
You dey ment
Boy or girl
Again I say
Boy or girl
No be everyone
Wey dey make you smile
Na e be God sent
Be upright like a doberman
Stay alert like a soldier man
They can't detect my motion
Cause i dey hover over them all
Be upright like a doberman
Stay alert like a soldier man
They can't detect my motion
Cause i dey hover over them all
Written by: Michael Ozah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...