album cover
Pressure
82
Neo-Soul
Pressure was released on August 23, 2024 by Jacob Hunter as a part of the album Pressure - Single
album cover
Release DateAugust 23, 2024
LabelJacob Hunter
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM89

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jacob Hunter
Jacob Hunter
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oweazim Chukwuebuka Marvellous
Oweazim Chukwuebuka Marvellous
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kamal Momoh
Kamal Momoh
Producer

Lyrics

How many girls i know wey fit give e me pressure
How many girls i know wey fit kill e my tension
My baby you know, mbo you carry weapon
We gonna need some understanding, you got my attention
CHORUS
My baby say pressure, pressure, pressure
Make i no fall for pressure, pressure, pressure
The thing wey go lead to pressure o, pressure o, pressure
Make i no fall for pressure, make i no loose composure
My mind dey tell me easy, i'm crazy if i refuse it
I no know wetin she do me, anything she talk i do it
Keep me on my toes precious, me i no want face pressure
If ekelebe burst into action, na two seconds
All of my eye don dey red , My brotherman i cant feel my belly
You know say na God dey protect me, as every car e need gasoline
No put me for hold up o, me i get e road i wan cross o
I don mess up o and i no know why i dey do like so
Baby make i no fall for...
Pressure, pressure, pressure
Make i no fall for pressure, Maybe just a likkle pressure(pressure, pressure, pressure)
Too many things e fit lead to pressure o, pressure o, pressure
Make i no fall for pressure , make i no loose composure
Make i no fall for pressure, pressure, pressure
Make i no fall for pressure, pressure, pressure
The thing wey go lead to pressure o, pressure o, pressure
Make i no fall for pressure, make i no loose composure
...
Written by: Oweazim Chukwuebuka Marvellous
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...