album cover
Lacoco (Melody Version)
9
Music
Lacoco (Melody Version) was released on September 25, 2025 by RunAm Projects / Jacob Hunter as a part of the album Lacoco - Single
album cover
Release DateSeptember 25, 2025
LabelRunAm Projects / Jacob Hunter
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jacob Hunter
Jacob Hunter
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Jacob Hunter
Jacob Hunter
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
RORE
RORE
Producer

Lyrics

Wetin you want make i do to you, do for you
Me and you, you take me away, this one no be play
Ye!!!, Jacob sound radio
Baby lacoco, baby you too fine, you fine pass darego, darego
My baby lacoco, say baby you fine pass all the girls wey i know, girls wey i know
Wetin you want make i do, chase all the girls for my room room room
You got me breaking my rule, rule, rules, be like i wan come dey dey do mumu
Wetin you want make i do to you, do for you,me and you,
You take me away, this one no be play.
 
You know say we no get time, so take a little sip of palmwine,
You needing something good to unwind, unwind..
I know say person wey fine, e no go like to dey worry all the time,
Many things been crossing this your mind, this your mind, see baby
I cant play you local o, I cant play you local oo,
See how i dey mind my speech cus na things on things fit to spoil my parole
I cant play you local o, I cant play you local oo,
Girl you mean the world to me, if you want to leave i no go gree
 
Baby lacoco, baby you too fine, you fine pass darego, darego
My baby lacoco, say baby you fine pass all the girls wey i know, girls wey i know
Wetin you want make i do, chase all the girls for my room room room
You got me breaking my rule, rule, rules, be like i wan come dey dey do mumu
Wetin you want make i do to you, do for you, me and you,
You take me away, this one no be play.
Written by: Jacob Hunter
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...