album cover
Payday
145
Afro-Beat
Payday was released on August 30, 2024 by Psypro as a part of the album Nwajiobi - EP
album cover
Release DateAugust 30, 2024
LabelPsypro
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM160

Credits

PERFORMING ARTISTS
Psypro
Psypro
Performer
Bona Chidubem Nwajiobi
Bona Chidubem Nwajiobi
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Bona Chidubem Nwajiobi
Bona Chidubem Nwajiobi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
NJ Beats
NJ Beats
Producer

Lyrics

Many things Dey worry person
If I talk, I no be person
Make them no go kill person oh (oh oh)
Working hard to get the money
Money no dey reach person
Person no dey help person oh (oh oh)
I Don calculate my money oh, on a pay day
But the money dey vamoos oh, on a pay day
If you know you owe me money oh,ngwa come pay
Make somebody help person,Biko key way
Many nights,I still Dey strive
I be working to survive
Make energy no go die
Man just got to stay alive
Many nights wey I Dey cry
Peace of mind is hard to find
Water comot from my eye
e come no be like I no try
Many nights,I still Dey strive
I be working to survive
Make energy no go die
Man just got to stay alive
Many nights wey I Dey cry
Peace of mind is hard to findWater comot from my eye
e come no be like I no try
They say man no suppose to Dey talk but I talk am
When I get a lickle dollar, I go fall out like a baller
With my **** for the club,with some bottles we Dey pop
With some girlies that be shaking up their body on God
(on God)
You still Dey doubt, you deserve punishing
I pull up to your city,fuck shit up with better packaging
I give them midlife challenges,they know say me na savage
Give them mmm,give them ahh
Give them disaster daily
You know say me come from the ghetto
And me no go fit to forget oh
When them been Dey put me for friend zone
I Dey there my voice e dey echo( echo echo oh)
Dey there my voice e dey echo oh
Nobody been tell me hello oh
Got to keep it on LO oh
But I keep 100 percent oh
I Don calculate my money oh, on a pay day
But the money dey vamoos oh, on a pay day
If you know you owe me money oh,ngwa come pay
Make somebody help person,Biko key way
Many nights,I still Dey strive
I be working to survive
Make energy no go die
Man just got to stay alive
Many nights wey I Dey cry
Peace of mind is hard to find
Water comot from my eye
e come no be like I no try
Many nights,I still Dey strive
I be working to survive
Make energy no go die
Man just got to stay alive
Many nights wey I Dey cry
Peace of mind is hard to find
Water comot from my eye
E come no be like I no try
Try
Be like I no try
Comot from my eye
Peace of mind is really hard to find
Many things Dey worry person
If I talk, I no be person
Make them no go kill person oh (oh oh)
Working hard to get the money
Money no dey reach person
Person no dey help person oh (oh oh)
I Don calculate my money oh, on a pay day
But the money dey vamoos oh, on a pay day
If you know you owe me money oh,ngwa come pay
Make somebody help person,Biko key way
Written by: Bona Chidubem Nwajiobi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...