album cover
Feelings
26
Pop
Feelings was released on August 24, 2024 by Gb flex Entertainment as a part of the album Feelings - Single
album cover
Release DateAugust 24, 2024
LabelGb flex Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM89

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Gbflex camaro
Gbflex camaro
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Gbflex camaro
Gbflex camaro
Songwriter

Lyrics

Feelings
Cmr
Towo ba tide ki iku ma wole wa
Won le di na ore wa
I’m always in feelings
I no show pity face
Reality fucking with my brain
See the pain popping out my vein
Wetin man dey face man fit craze
Before you go see better days
Na God talk say make my uche get craze
Them wan turn boss for my own lane
Them wan chop make I wash plate
I dey think am for my head e dey give me migraine
Tears in heart,Baba kill my pain
Make I no kick bucket before my fame
Na why jejely I dey dey my lane
I dey work,I dey grind
No be say I no dey try
Na baba God just know the time
Wey we self go dey verified
Wey everything go dey alright
Omo ologo ko le for fun ola
I dey sing and I go popular
Make my maye no deny my wire
Towo ba tide ki iku ma wole wa
Omo ologo ko le for fun ola
I dey sing and I go popular
Make my maye no deny my wire
Towo ba tide ki iku ma wole wa
Won le di na ore wa
I’m from the downtown side in the ghetto
We struggle hard before we go fit to chop oo
We see nobody na only God we gat o
Real life or DRAMA one day e go set oo
When the money drop we go dance and jogodo
Make ekelebe no go hold my sokoto
Because I still get my igbo and coco
Cmr ni mo fe se edakun ema pariwo
I dey think am for my head e dey give me migraine
Tears in heart,Baba kill my pain
Make I no kick bucket before my fame
Na why jejely I dey dey my lane
I dey work,I dey grind
No be say I no dey try
Na baba God just know the time
Wey we self go dey verified
Wey everything go dey alright
Omo ologo ko le for fun ola
I dey sing and I go popular
Make my maye no deny my wire
Towo ba tide ki iku ma wole wa
Omo ologo ko le for fun ola
I dey sing and I go popular
Make my maye no deny my wire
Towo ba tide ki iku ma wole wa
Written by: Gbflex camaro
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...