album cover
Don't 8
45
Afro-Beat
Don't 8 was released on May 14, 2026 by Independent as a part of the album Don't 8 - Single
album cover
Release DateMay 14, 2026
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM199

Credits

PERFORMING ARTISTS
Gbflex camaro
Gbflex camaro
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Gbolahan Rasaq
Gbolahan Rasaq
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ebenezer Oni Abiodun
Ebenezer Oni Abiodun
Producer

Lyrics

Cmrrrrr
Hold your lane, no complain
Take your time, grind today, stay awake
No envy, no hate
Success go Dey come your way
From the day we were born
Everybody running race
Na why we Dey different face
Different color, different place
Everybody just Dey pray
Say their pikin no go fail
Make the journey no delay
Olabisi ò ranti ile
Ajala die in vain
This life no balance
E get rules for the poor, e get rules for the rich
If dem say God, open your eyes and seeeee
Can you drink origin if see Hennessy
Higher na higher if still drink palmiii
Grace Dey ma head, Oluwa cover me
Wetin God plan no go fit pass me
Hold your lane, no complain
Take your time, grind today, stay awake
No envy, no hate
Success go Dey come your way
Hold your lane, no complain
Take your time, grind today, stay awake
No envy, no hate
Success go Dey come your way
Me I no go fake my love, zero oju aye
stack the bag up kin le kòwò ra lè
Same energy if you cross my lane
No bad vibes, keep it faraway
I focus on the grind, I no get holiday
I put in more work, make the blessing no delay
Person don price, he don ready to pay
Me I no go over gas my Akonuche
Hold your lane, no complain
Take your time, grind today, stay awake
No envy, no hate
Success go Dey come your way
Hold your lane, no complain
Take your time, grind today, stay awake
No envy, no hate
Success go Dey come your way
You sayy
The beat assassin
Written by: Gbolahan Rasaq
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...