album cover
How Long?
3
Music
How Long? was released on October 28, 2024 by Austino Milado as a part of the album How Long? - Single
album cover
Release DateOctober 28, 2024
LabelAustino Milado
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Credits

PERFORMING ARTISTS
Austino Milado
Austino Milado
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Austin Uyammadu
Austin Uyammadu
Songwriter

Lyrics

HOW LONG
Well well...well well
Well well well....
VERSE ONE
I love my country
And I love my people
A country blessed with plenty
Yet we still deh fumble
I see pain on faces
Woes on high places
I see suffering everywhere
My people are still living in fear
So what is the problem?
(My brother I nor know)
Can't we change the system?
(Shebi na dem we deh follow)
Na who be the dem dem?
(Dem say na dem dey in charge)
Wetin dem deh talk?
(Na the same thing we won hear)
Yeh iyeh iyeh...
Wetin dem deh talk?
Make we hear
Wetin be the reason for the pain wey dem deh cause?
Wetin dem deh yarn?
We won know
Wetin be the reason for the pain wey dem deh put us through?
CHORUS
How long?
How long
To the promised land?
VERSE TWO
Sometimes I deh won feel
Say Naija na the promised land
But some people no gree
Make others enjoy the land
Hunger in the midst of plenty
Corruption hold everybody
I see corruption everywhere
My people are still living in fear ooo
So what is the problem?
(My brother I nor know)
Can't we change the system?
(Shebi na dem we deh follow)
Na who be the dem dem?
(Dem say na dem dey in charge)
Wetin dem deh talk?
(Na the same thing we won hear)
Yeh iyeh iyeh...
Wetin dem deh talk?
Make we hear
Wetin be the reason for the pain wey dem deh cause?
Wetin dem deh yarn?
We won know
Wetin be the reason for the pain wey dem deh put us through?
CHORUS
How long?
How long
To the promised land?
INTERLUDE
REFRAIN
Moses saw the promised land
But he did not get there...oh well
So many leaders in Africa
Should they die?
So that we may get there?
CHORUS
How long?
How long
To the promised land?
CHORUS & Ad-libs (till fade)
Written by Austino Milado.
Written by: Austin Uyammadu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...