Credits

PERFORMING ARTISTS
Braynezee
Braynezee
Performer
Emmanuel Oluwaseyi Fawehinmi
Emmanuel Oluwaseyi Fawehinmi
Piano
COMPOSITION & LYRICS
Brian Okwesilieze Okorie
Brian Okwesilieze Okorie
Songwriter
Simon Ajayi
Simon Ajayi
Songwriter

Lyrics

Shey your Love e go stay
No be every Love wey start dey tey
That why many man dey fast dey pray
(Mumble)
No go buy china wey go start to dey fade
Make my own no spoil e o
Make my own no spoil e o
Oh my Father
Hear my prayer ehhh
You know what is good for me
No let delilah cut my hair
If you\'re sarah
Here\'s your Abraham
This love no be scam
Me I dey for you
For you oh
(Chant)
Say me I dey for you my baby ohhh
(Chant)
Say me I dey for you my baby ohhh
We gats to vibe on a spirit level
Make my home to fell like heaven
Make my wife no hold me for girdle
Make a man no give chance to devil
That is why i want us to level
Talk to me you know i dey hear you
Hope say you no dey do juju
Uju Uju
One thing\'s certain
I love you more
My heart will go where ever you go
You wake up my feelings oh
I\'m not the type to fuga you know
Gim\'me your devotion oh
That kind love wey we sabi oh
If God bless us oh
Together we go dey grow
Oh my Father
Hear my prayer ehhh
You know what is good for me
No let delilah cut my hair
If you\'re sarah
Here\'s your Abraham
This love no be scam
Me I dey for you
For you oh
(Chant)
Say me I dey for you my baby ohhh
(Chant)
Say me I dey for you my baby ohhh
Written by: Brian Okwesilieze Okorie, Simon Ajayi
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...