album cover
Quick Question
album cover
00:00
00:05
00:25
00:30
00:35
00:45
00:50
01:00
01:10
01:35
01:55
02:00
02:20
02:25
02:35
00:00
02:42
Past 7 Days
Quick Question was discovered most frequently at around 1 minutes and 10 seconds into the song during the past week

Lyrics

[Intro]
Quick question for the one I love
Culture
Quick question for the one wey dey totori man
[Verse 1]
How many times dem go do you roro for outside?
Another day another time e don pass make we gum body
Ah Oluwa, Oluwa oh I try
But me I no go try forever oo, I no be that guy
[Chorus]
Me I be different kind person my girl
And I go show 5 star lifestyle
If you go shake body oh, shake body well well
You be fine girl and I be bad boy
Girl, make we connect
Me I be different kind person my girl
And I go show 5 star lifestyle
If you go shake body oh, shake body well well
You be fine girl and I be bad boy
Girl, make we connect
[Verse 2]
Your body bad
E dey cause traffic
E dey cause problems
Hm hmm hmmm
Your body gallant
Girl, you gallant oh oh gallant oh oh (Gallant)
Any man wey come go collect
Kadunka dunkpakpa dun kpa katam
'Cause I dey take your matter personal
So personal, hm hmm hmmm
[Chorus]
Me I be different kind person my girl
And I go show 5 star lifestyle
If you go shake body oh, shake body well well
You be fine girl and I be bad boy
Girl, make we connect
Me I be different kind person my girl
And I go show 5 star lifestyle
If you go shake body oh, shake body well well
You be fine girl and I be bad boy
Girl, make we connect
Written by: Adindu Victor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...