album cover
Hustle
1,336
Afro-Beat
Hustle was released on November 2, 2024 by Star light records as a part of the album Hustle - Single
album cover
Release DateNovember 2, 2024
LabelStar light records
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM179

Credits

PERFORMING ARTISTS
Boized
Boized
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Arinse Somtochukwu Promise
Arinse Somtochukwu Promise
Songwriter

Lyrics

If them tell you say e easy say na setup my padi
Onye di ndu nwere hope o day hustle my padi
If you go broke nobody send you okwa na akpa gi
Na the music be my life oh...I swear e day body
Oluwa cover me
I no see your face I day find money
No go day bother me
Okwa osondi owendi
Under the canopy
Baba God blessing e go day for me
Them don day picture me
Many many people e wan feature me
Feature Killawithefineboi
Life is full of ups and downs
Many many things way day bother man
Roll up make I no go loose my mind
Money na the only thing way day mind
Anyhow e be we go survive am
Anyhow way e be we go organize am
Money na the only thing way light up my mood
Make I day for club I day pop azul
Aka nchawa ka anyi choro n'ime ndu anyi oo
(Ehh n'ime ndu anyi oh)
Ka Crypto passa kwa na wallet anyi o
(Ehh wallet anyi oh)
N'iri n'iru ka anyi na aga no dulling oh
(Ehh no dulling oh)
Alert tuo down oo all men achiaaa
Oluwa cover me
I no see your face I day find money
No go day bother me
Okwa osondi owendi
Under the canopy
Baba God blessing e go day for me
Them don day picture me
Ehhh them don day picture me
Feature Killawithefineboi ohhh
Written by: Arinse Somtochukwu Promise
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...