album cover
Hot
5
World
Hot was released on December 6, 2024 by BADMAN CHORUS as a part of the album CHORUSTOTHEWORLD - EP
album cover
Release DateDecember 6, 2024
LabelBADMAN CHORUS
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Badman Chorus
Badman Chorus
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Badman Chorus
Badman Chorus
Songwriter

Lyrics

Oou girl I say na you I come see
Even though them shoot their shot
But she don build her fences my baby
The karashika in the making
Omo I no fit lie I no fit forsake you my baby
No too reason am my babe
You fit to fuck up all my feelings oh my shawty o
Domitila in the settings
Omo if you see the girl
Now you go see say
She’s hot she’s hot
If you write home not a good report
Wetin she carry na double exhaust
She just Dey make all our head they burst
Ewe but in short in short
We no go follow we go only escort
Baby can’t you see that this life is short
And I must collect my cut.
What’s your problem I’m a problem solver
You say you need a song you know
I’m the melody provider aah
dance to my rhythm
While I become your current spender ah
Any man wey toast you them go grow
Methuselah….
How many men ah go queue for your matter
How many get your number oh make dem
Free person daughter make dem no kill you
For your mama no be say the girl ah holy pass Mary oo
Oh make I wire your Aza unto say I dey para ah ah
She’s hot she’s hot
If you write home not a good report
Wetin she carry na double exhaust
She just Dey make all our head they burst
Ewe but in short in short
We no go follow we go only escort
Baby can’t you see that this life is short
And I must collect my cut.
What’s your problem I’m a problem solver
You say you need a song you know
I’m the melody provider aah
 dance to my rhythm
While I become your current spender ah
Any man wey toast you them go grow
Methuselah….
Written by: Badman Chorus
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...