album cover
Doze
5
World
Doze was released on December 6, 2024 by BADMAN CHORUS as a part of the album CHORUSTOTHEWORLD - EP
album cover
Release DateDecember 6, 2024
LabelBADMAN CHORUS
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM108

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Badman Chorus
Badman Chorus
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Badman Chorus
Badman Chorus
Songwriter

Lyrics

Jah know Jah know
say dem no fit dull my parole
Agu for jungle overtaken is allowed o
Usual dosage two for night two for morning.
I no go let worry kill me for mummy
Chop life and send nobody na
Usual dosage two for night two for morning
I no go let worry kill me for mummy
chop life and send nobody na ah
Me I dey chop life clean mouth
me I no get time to call man sinner
if to say God na man for realer
I for don Dey sleep under bridge na
light up link up on aroma schnapps
One man food another man killer
Casamigos Asta la vista
No dulling life is short like Nica
ah la la la oh lo lo
oh lo lo lo oh la la
Wetin you find for sokoto
E dey inside your shokoto.
Usual dosage two for night two for morning.
I no go let worry kill me for mummy
Chop life and send nobody na
Usual dosage two for night two for morning
I no go let worry kill me for mummy
chop life and send nobody na ah
Ah ah ah!
Chop life and send nobody na!
Written by: Badman Chorus
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...