album cover
Badman vacation
31
Afro-Pop
Badman vacation was released on November 29, 2024 by Independent as a part of the album Badman vacation - Single
album cover
Release DateNovember 29, 2024
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
INSANE CHIPS
INSANE CHIPS
Performer
COMPOSITION & LYRICS
OKU CHIBUIKE CHIDERA
OKU CHIBUIKE CHIDERA
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
ValNtino
ValNtino
Producer

Lyrics

**Title: Badman Vacation**
**(INTRO)**
(hey make it sane chips!)
insane dey here so
(quiet jorr).
**(BRIDGE)**
i no like stress
just wan chill
who god bless no man fit curse am
say my steeze follow come
i no dey force am
i make them sick to the stomach like ulcer
hello sir
hold your baby
cause if i call am once
she go answer
lets take a trip girl it’s all paid for
badman vacation
otilor
**(HOOK)**
looking for my peace of mind
on a badman vacation
make i no go loose my mind
looking for my peace of mind
cause if i no fit turn up e go dey one kind
**(VERSE)**
if i no fit turn up
wetin i gain?
so much stress wey dey give me migraine
jumbo, different strain
(sparks a joint)
i been tell mumsy say i go stop am
 but it’s cold out here
so i puff am
on a jet to a private location
cause when we show na standing novation
**(BRIDGE)**
i no like stress
just wan chill
who god bless no man fit curse am
say my steeze follow come
i no dey force am
i make them sick to the stomach like ulcer
hello sir
hold your baby
cause if i call am once
she go answer
lets take a trip girl it’s all paid for
badman vacation
otilor
**(HOOK)**
looking for my peace of mind
on a badman vacation
make i no go loose my mind
looking for my peace of mind
cause if i no fit turn up e go dey one kind
**(CHORUS)**
ehhhhh, ohhhhh
party don start
dance oh
girls choke for my bando
energy high on casamigos
ehhhhh, ohhhhh
party don start
dance oh
shayo choke for my bando
1942 don julio
**(OUTRO)**
ahhh looking for peace of mind
ohhh make i no go loose my mind
ahhh looking for peace of mind
ohhh make i no go loose my mind
Written by: OKU CHIBUIKE CHIDERA
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...