album cover
Alhaja
3
Music
Alhaja was released on November 22, 2024 by Dvpper Digital as a part of the album Alhaja - Single
album cover
Release DateNovember 22, 2024
LabelDvpper Digital
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bdyoung
Bdyoung
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Bdyoung
Bdyoung
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Wizard
Wizard
Producer

Lyrics

17,18,19.. I be lord
Everybody here be screaming praise thy lord
Blood be shedding with no mercy on the mud
Go and ask my brothers. Say
Ojuju person prostrate on the rug
Begging me to take you to the under world
I know say you sabi what to do .
Sabi what to do one time
U say excuse me sir I don’t know what to do ,too do
See your fellow brother carry Kala ,counting big cash stacking in a bundle bundle …
I see big yansh ..e dey make me feel good feel good , se you want to touch another woman , I get big price all her body sweet like voodoo..
wo wo wo
Se you wan knack Alhaja , knack Alhaja
Se you go knack Alhaja strong like sodier
Se you wan to knack Alhaja , pass my power
Richer Suger mummy wey dey spend money Black Alhaja
Why you dey Omilami, omoge yin lofe ma lami
no dey talk , wetin no conscience me
No go dey price me , na Dapper just dey exercise me , so make nobody criticize me
I roll the dice in …Only jehova fit to rise me
No Dey wear wetin no go size me
This one na poison , me I no go like feed you with bad thing , Olopa dem too do me strong thing
17,18,19….. I be lord
Everybody here be screaming praise thy lord
Blood be shedding with no mercy on the mud
Go and ask my brothers. Say
Ojuju person prostrate on the rug
Begging me to take you to the under world
I know say you sabi what to do .
Sabi what to do one time
U say excuse me sir I don’t know what to do ,too do
See your fellow brother carry Kala ,counting big cash stacking in a bundle bundle …
Wo wo wo
I see big yansh ..e dey make me feel good feel good , se you want to touch another woman , I get big price all her body sweet like voodoo
Se you wan knack Alhaja , knack Alhaja
Se you go knack Alhaja strong like sodier
Se you wan to knack Alhaja , pass my power
Richer Suger mummy wey dey spend money Black Alhaja .
Written by: Bdyoung
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...