album cover
4lagos
album cover
4lagos was released on May 15, 2026 by Bhang Music Ent as a part of the album 4lagos - Single
May 15, 2026
LabelBhang Music Ent
LanguageEnglish
BPM109
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

For Lagos ,who thief something for Lagos
Dem dey burn person for Lagos ,number 419 for Lagos
Taxing , for Lagos, you be JJC for Lagos , I no kill person for Lagos , Omo oro dey corner for Lagos
1million boys for Lagos , Agege Loga wa for Lagos , Mushin Logba wa o , Ikorodu Lobo wa for Lagos
Ojo dey here oo for Lagos , Lasu le ele wa o ,purple water ma gbe eh lor wa , Ogede ma gbe eh lor for lagos (2x)
Somiso Somiso , Alajo Onitan , everyday ceremony pelu confusion confusion
Alaga Onishan , crayfish wey bend bend na condition condition
I no like permission before I make any move over my mission my mission
Aggressive addiction, na korope u dey see no be audition
Yahoo Yahoo dey for here ,Olosho yapa collect
Curruption dey flow for there , people dey hustle for here ….
Tems and Condition , black their uniform,I shadow hilux , oppressing decision .
ex convict for station , bad plantation
For Lagos ,who thief something for Lagos
Dem dey burn person for Lagos ,number 419 for Lagos
Taxing , for Lagos, you be JJC for Lagos , i no kill person for lagos , Omo oro dey corner for Lagos
1million boys for Lagos , Agege Loga wa for Lagos , Mushin Logba wa o , Ikorodu Lobo wa for Lagos
Ojo dey here oo for Lagos , Lasu le ele wa o ,purple water ma gbe eh lor ooh , Ogede ma gbe eh lor for lagos (2x)
Written by: Olanrewaju Roberth Olabode
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...