album cover
Agaracha
Afro-Beat
Agaracha was released on November 30, 2024 by Starseed as a part of the album Echoes - EP
album cover
Release DateNovember 30, 2024
LabelStarseed
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Chibuikem ThankGod Nwuba
Chibuikem ThankGod Nwuba
Songwriter

Lyrics

If dem fire I go give them back to sender
Agaracha na me dey give dem my own
Na only God wey dey give me helper
Cause me I no fit to do am alone
I dey carry am like abido shaker
I Dey give dem ona eme guys eko
Nnekwu mmonwu na money dey find me
I be business dem dey see me like gold
Ma body dey totori me when I smoke sativa
E dey ginger my soul
Na only God fit forgive me
Cause I know my right so I go fit lose control
Na many things wey eye don see wey dey full my liver
E dey make me kolo
So Sometimes e dey do me like to comot slippers just to feel my ten toes
Dema go to hell fire
If dem no dey gimme chance
Dema see me go higher
Dema still be sitting down
I go do different styles
E go be like cinema
Dem go hear am ten times
Dem go still dey boogie down
If dem fire I go give them back to sender
Agaracha na me dey give dem my own
Na only God wey dey give me helper
Cause me I no fit to do am alone
I dey carry am like abido shaker
I Dey give dem ona eme guys eko
Nnekwu mmonwu na money dey find me
I be business dem dey see me like gold
Ma body dey totori me when I smoke sativa
E dey ginger my soul
Na only God fit forgive me
Cause I know my right so I go fit lose control
Na many things wey eye don see wey dey full my liver
E dey make me kolo
So Sometimes e dey do me like to comot slippers just to feel my ten toes
Agalacha na me dey give dem my own
Na only God wey dey give me helper
Cause me I no fit to do am alone
I Dey give dem ona eme guys eko
Nnekwu mmonwu na money dey find me
I be business dem dey see me like gold
Written by: Chibuikem ThankGod Nwuba
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...