album cover
STYLISH
49
R&B/Soul
STYLISH was released on December 2, 2024 by Ployco as a part of the album STYLISH - Single
album cover
Release DateDecember 2, 2024
LabelPloyco
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM67

Credits

PERFORMING ARTISTS
D3MY
D3MY
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Adeyemi Bashir
Adeyemi Bashir
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Mykah
Mykah
Producer

Lyrics

Hmm, hmm
Hmm, hmm, hmm
Yeah-yeah, D3my lo n'kori
Hmm, hmm
(Mykah)
Omo mummy, Kemi, Kemi
Make you show dem say you bad, koseni seni
Lori teli, rocking Fendi
Tell 'em wat a gwaan? Bo se jeni?
I finna do something tonight
Make I no vex abeg, somebody hold me
Shawty e be you wey dey gimme life
Make dem dey vex, she said "nobody holy"
Now, see the shawty wan sit down
Now, see the shawty hold me down
I feel like I dey consider
We dey burn cigar
She dey send sticker ah-ah
Tele mi lo to somewhere better ah
Say, my vision’s getting clearer ah
Wetin go be, go sera
Write you a letter, you know you better ah
So, if you give me the kokoro
Say, me no go slogodo, ah
Me go dey chop am dey go
Chop am dey go ah
Girl, if you give me the kokoro
Say, me no go slogodo, ah
Me go dey chop am dey go
Chop am dey go ah
Say, memories don't last, but you go last with me
So, make you just dey relax with me
So, make you no de kill my spirit, woah, woah-woah
She no dey fear nothing at all
Everything you do jekin ma fo
Kele get the style, wear pinafore
I dey for your door, na wetin I talk
Now, see the shawty wan sit down
Now, see the shawty hold me down
I feel like I dey consider
We dey burn cigar
She dey send sticker ah-ah
Tele mi lo to somewhere better ah
Say, my vision’s getting clearer ah
Wetin go be, go sera
Write you a letter, you know you better ah
Girl, if you give me the kokoro
Say, me no go slogodo, ah
Me go dey chop am dey go
Chop am dey go ah
Girl, if you give me the kokoro
Say, me no go slogodo, ah
Me go dey chop am dey go
Chop am dey go ah
(Now, see the shawty wan sit down)
(Now, see the shawty hold me down)
(I feel like I dey consider)
(We dey burn cigar)
(She dey send sticker ah-ah)
(Tele mi lo to somewhere better ah)
(Say, my vision’s getting clearer ah
(Wetin go be, go sera)
(Write you a letter, you know you better ah)
Written by: Adeyemi Bashir
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...