album cover
Ignite
13
Afro-Beat
Ignite was released on December 13, 2024 by Naijaactive as a part of the album Ignite - Single
album cover
Release DateDecember 13, 2024
LabelNaijaactive
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Credits

PERFORMING ARTISTS
Adeyy
Adeyy
Performer
Thasoundz
Thasoundz
Drums
COMPOSITION & LYRICS
Oyedotun Samuel Adeboye
Oyedotun Samuel Adeboye
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Thasoundz
Thasoundz
Producer, Mixing Engineer

Lyrics

Deep down in my soul
I no fit let you go
To ba ni secret code
make e no pass your phone
Barcadin pass my throat
na Wetin make me slow
Shey kin tun ba won to
Make I wife her
When light enter
Okunkun para da
Where my lighter
Where my ganja
swallow your saliva
Puff and pass am
Just one more drag
O ti lo Canada
As the gbedu Dey enter
double wahala
olo mi chinaza
Omoge sho ma gbe su mo mi
la le yi o Tonight
Omoge sho ma gbo no fun mi
la le yi o Ignite
Say I dey feel your body moves
upon me o Tonight
Say I dey feel your bloody moves
upon me o Tonight
Put the ring on your finger
If they try me i fit pull the trigger
E be you wey dey give me the ginger
Loving from January to December
Erima say na you be my Niqqa
You dey sweet me for kidney and liver
Shey you know say my love na forever
E be you wey dey give me the ginger gan ni
Make I wife her
When light enter
Okunkun para da
Where my lighter
Where my ganja
Swallow your saliva.
Puff and pass am
Just one more drag
O ti lo Canada
As the gbedu Dey enter
double wahala olo mi chinaza
Omoge sho ma gbe su mo mi
la le yi o Tonight
Omoge sho ma gbo no fun mi
la le yi o Ignite
Say I dey feel your body moves
upon me o Tonight
Say I dey feel your bloody moves
upon me o Tonight
Written by: Oyedotun Samuel Adeboye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...