album cover
God Knows
60
Music
God Knows was released on December 20, 2024 by Starny Bt as a part of the album Ayomide
album cover
AlbumAyomide
Release DateDecember 20, 2024
LabelStarny Bt
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Credits

PERFORMING ARTISTS
Starny Bt
Starny Bt
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Starny Bt
Starny Bt
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Ajeondmix
Ajeondmix
Mixing Engineer
Jhay2unez
Jhay2unez
Producer

Lyrics

Ehh...
Hmm... Starny Bt no ni o
Kill dem all
Woni kin rora, Kin rora, fima Shey shey
Anything wey I do moti shey gbe
Grinding everyday to be okay
Is not easy for any boy ton dagbe
How far Ayo make I Paste aza
When no money Padi mi o'le answer
Chasing for my mom and for the Muller
I pray everyday make I get raba
How tomorrow go be Me I never know
When man go kpain gan self person never know o
How tomorrow go be Me I never know
When man go kpain gan self person never know o
Sha ti shey koda (shey ko da, shey ko da)
Hmm
Olorun sha ti shey koda (shey ko da, shey ko da)
Olorun Sha ti shey koda o
Make my life prosper o
Make money enter o
Olorun sha ti shey koda o (shey ko da)
Sha ti shey koda
People plenty way Dey face meme
Eye ball with full eje
Say what you see
Wonti see pepe
Aje oju ti ri meme
My eye don see shege pro-max
But the story tough me I no go lie
Sometimes I feel like say meself go Dey fly
But man no fit turn to bird or butterfly iiyah
How tomorrow go be Me I never know
When man go kpain gan self person never know o
How tomorrow go be Me I never know
When man go kpain gan self person never know o
Sha ti shey koda (shey ko da, shey ko da)
Hmm
Olorun sha ti shey koda (shey ko da, shey ko da)
Olorun Sha ti shey koda o
Make my life prosper o
Make money enter o
Olorun sha ti shey koda o (shey ko da)
Sha ti shey koda
As everything Dey be Sheybi owo re lowa o
Make I no beg o Make I no suffer
As everything Dey be Sheybi owo re lowa o
Make I no beg o Make I no suffer
Because
How tomorrow go be Me I never know o
When man go pain gan self persin never know o
How tomorrow go be Me I never know o uh eh
Cuz when man go pain gan self person never know o
Orh... eh
Written by: Starny Bt
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...