album cover
Alright
23
Afro-Beat
Alright was released on February 14, 2025 by Olabayo as a part of the album Alright - Single
album cover
Release DateFebruary 14, 2025
LabelOlabayo
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Benjamin
Emmanuel Benjamin
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Emmystrings
Emmystrings
Engineer
MastroBeatz
MastroBeatz
Producer

Lyrics

Story story
As long as say
You never find the right person
You no go feel am
Who made
Mastro
Olabayo
Ahnn
My gal you so sweet I know
My gal she so sweet I know
My gal you so sweet I know
My gal she so sweet I know
Yea yea yea yea yea
Oya funmi make I feel alright
Dem say love is blind
Me I see your light
Funmi all the love make I feel alright
Make I feel alright
Oya funmi make I feel alright
Dem say love is blind
Me I see your light
Funmi all the love make I feel alright
Make I feel alright
Gal you gimme dada
Dem never see this kind loving nawao
Dem dey jealous, jealous
I dey passi many just dey look us
See the love you gimme
Never see the one
See the many girls wey I don carry for life
But na you come give me well oh
So love is this sweet oh
Naso we dey abuse am
Cause we just fall for the wrong
If you fall for the right
E dey sweet well well oh
Mmm this love is sweet oh
Mmm this love is sweet oh
My gal she so sweet I know
My gal you so sweet I know
My gal she so sweet I know
My gal she so sweet I know
Yea yea yea yea yea
Oya funmi make I feel alright
Dem say love is blind
Me I see your light
Funmi all the love make I feel alright
Make I feel alright
Oya funmi make I feel alright
Dem say love is blind
Me I see your light
Funmi all the love make I feel alright
Make I feel alright
Oya funmi make I feel alright
Dem say love is blind
Me I feel alright
Funmi all the love make feel alright
Make I feel alright
Tha Social Manager
Written by: Emmanuel Benjamin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...