album cover
Incase
5
Music
Incase was released on December 5, 2025 by Olabayo as a part of the album Incase - Single
album cover
Release DateDecember 5, 2025
LabelOlabayo
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Olabayo
Olabayo
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Benjamin
Emmanuel Benjamin
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
MastroBeatz
MastroBeatz
Producer

Lyrics

Olabayo
Who
Who made
Me ready with my mic
I want to flow oh oh
I no wan dull o
I just wan yarn o
Mastro
Me I love my country oh
So much for my mind oh
And I wan do something
Wey go make dem whine oh
But if e wan turn something
Make I hold my load oh
Make I run go japa
Just because I dey naija
Say I no go Enjoy oh
Na lie
Just because I dey follow jeje
I no go Enjoy oh
Na lie
Incase Incase oh
Incase Incase
Make I hold my load oh
Make I hold my load
If e wan turn red oh
If e wan turn red
Make I run go japa
Incase Incase oh
Incase Incase
Make I hold my load oh
Make I hold my load
If e wan turn red oh
If e wan turn red
Make I run go japa
Eh eh
So many things
Me I want to enjoy
Joy joy
God created us to enjoy the love of nature
I no wan dull o
I wan explore o oh oh
One man chop wetin million people go chop
Wen you talk dem dey foam superpower
Dem no know say power pass power
Only God na him be superpower
Eh
I no wan dey
For the place wey dey go give me hypertension
Everyday wen I walker my people suffer
Oh oh oh
If e no go work for you here
Oya make you japa
Japa oh
Me I love my country oh
So much for my mind oh
And I wan do something
Wey go make dem whine oh
But if e wan turn something
Make I hold my load oh
Make I run go japa
Just because I dey naija
Say I no go Enjoy oh
Na lie
Just because I dey doam like this I no go enjoy oh
Na lie
Incase Incase oh
Incase Incase
If e wan to red oh
If e wan to red oh
Make I hold my load oh
Make I hold my load
Make I run go japa
Make I run go japa
Incase Incase oh
Incase Incase
Make I hold my load oh
Make I hold my load
If e wan to red oh
If e wan to red
Make I run go japa
Eh eh eh
Tha social manager
Jebeat yea
Written by: Emmanuel Benjamin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...