Credits

PERFORMING ARTISTS
Spy Shitta
Spy Shitta
Performer
Osadebey
Osadebey
Keyboards
COMPOSITION & LYRICS
Shitta Bolanle Rasaq
Shitta Bolanle Rasaq
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Osadebey
Osadebey
Producer

Lyrics

Nwa baby
My lover
Call me show boy, show boy baby
Shalewa lo wun fe fe mi gan ni o
Tinuke lo wun ma la mi pa ni o
E dakun e jo e ma lo ko ba mi
Dakun dakun don’t do that
Masheri
Only your loving wey dey hypnotize me
I no fit lie
No follow sugar daddy go before you realize this
Cos she a pretty lady
With a coke bottle body
Joromi fine girl Omo mummy
Nwa baby na you dey tickle my fancy
Carolina
Cos she a pretty lady
With a coke bottle body
Joromi fine girl Omo mummy
Nwa baby Abegi no go do me corny
See I just wanna, I just wanna be with my Carolina
My baby o
Na she wey dey balance my head
Wey dey make me feel fine my precious
E dey pain me say
You no believe say I mean am my baby o
Ke le gan ma pe yellow fun e ni purple
Baby lady mi o
Na you wey dey scatter my thinking baby
Na you wey dey ginger my this thing baby
And this your love e pakalamishi o baby
I mean am, oh girl I mean am
If you no do, girl wetin I go do
Let me raise your body girl
Let me own it
Wanna kiss and caress your body
And girl nobody afih know
I just wanna, I just wanna be with my Carolina
My baby o
Na she wey dey balance my head
Wey dey make me feel fine my precious
E dey pain me say
You no believe say I mean am my baby o
Ke le gan ma pe yellow fun e ni purple
Baby lady mi o
But she say I be womanizer
Say she no dey for me ye
She say I too like woman
Say she no go gree for me lai lai
But wetin I go do wey go make you see things as e be
Olomi da, Carolina baby I love you die
Written by: Shitta Bolanle Rasaq
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...