album cover
Thankful
4,363
Afro-Beat
Thankful was released on October 28, 2022 by Oystars Breed Entertainment as a part of the album Spy Shitta The EP
album cover
Release DateOctober 28, 2022
LabelOystars Breed Entertainment
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Credits

PERFORMING ARTISTS
Spy Shitta
Spy Shitta
Performer
BlaiseBeatz
BlaiseBeatz
Keyboards
COMPOSITION & LYRICS
Shitta Bolanle Rasaq
Shitta Bolanle Rasaq
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
BlaiseBeatz
BlaiseBeatz
Producer

Lyrics

Obah!
Lati kekere lorin tin gba lori mi
Mo fa ra bale to le aye mi
Mama say if I no go university
Say she go change am for me
E ye le le le le le eh
She’bo rin lo cover mi
Ori mi lo ma yo mi
I for don loose my sanity ewo
Wetin I see dey make eye dey red
Empty belle dey make man dey vex o
Na only Jah wey know the best
Na why me I dey hustle for the bread
Wetin I see dey make eye dey red o
Empty belle dey make man dey vex o
Na only Jah wey know the best
Na na na eh yeah
As e dey be for me head ye
Carry water come pour am for my head ye
Only me know as e dey do me for my head ye
But still I’m still thankful o I’m grateful o
As e dey be for me head ye
Carry water come pour am for my head ye
Only me know as e dey do me for my head ye
But still I’m still thankful o I’m grateful o
This music na him be my weapon wey I dey use fight poverty
So I go use am well
Brother man tell me why me I no go use am well ewo
And if dem like make dem tell me say I too dey do or I dey demo
Make I just dey do my thing
Nobody see me when e red for me
Wetin I see dey make eye dey red
Empty belle dey make man dey vex o
Na only Jah wey know the best
Na why me I dey hustle for the bread
Wetin I see dey make eye dey red o
Empty belle dey make man dey vex o
Na only Jah wey know the best
Na na na eh yeah
As e dey be for me head ye
Carry water come pour am for my head ye
Only me know as e dey do me for my head ye
But still I’m still thankful o I’m grateful o
As e dey be for me head ye
Carry water come pour am for my head ye
Only me know as e dey do me for my head ye
But still I’m still thankful o I’m grateful o
Written by: Shitta Bolanle Rasaq
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...