album cover
Citibank
200
Music
Citibank was released on February 13, 2025 by Divizzion as a part of the album Citibank - Single
album cover
Release DateFebruary 13, 2025
LabelDivizzion
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM75

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ambode
Ambode
Performer
Daniel Osiefa
Daniel Osiefa
Drums
COMPOSITION & LYRICS
Akintola Sophiyullah Akinwunmi
Akintola Sophiyullah Akinwunmi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Daniel Osiefa
Daniel Osiefa
Producer

Lyrics

Nine
Poko
Uh
Ka
Karma is a bitch only God I fear
Eje loju my **** mi o care
Citibank abi Santander
We go pack all the money wey dey in there
Afe lowo so we do many things
We dey bomb many site tori kale cash
Many **** wey no get skeleton
But inside their wardrobe you oma ri calabash
Alaye woss wobi
Evian **** wey dey baff soapy
Wole kanle pelu big kala
Pull up biti saint Obi
I dey bomb all night kin le ra lambo
For my mama I go buy cullinan
Knack Amarae Demi lovato
To ba gba mo ma ko fun bloody civilian
Plenty billing wey be say I dey chest
Mi le jale make I no con press
Gbe omo merin fun won mi cannabis
Biti apple I dey high OS
Lati 20 hustle bi 35
Kini maye kotun le verify
Hmmmmm plenty money I dey find
Mo fe milli ni aza kin tun nin Spotify
Young **** wey dey for my cabal
No be today wey dey don dey hammer
Dwan,Skeg,Bene
Kekere lon tin ball iyen biti Yamal
I no trust any hoe but my **** make we say,make we say
There go be signs if I don get the dough
Oma ti mo if you don see my babe
If you price you go buy market
Person dey starve enipe on diet (diet)
Very soon everything ma set
Safun popo beru red jacket (jacket)
Malo foh if hustle never pay
Steady dey bomb make you channel the pain
Hmmm,Rome wasn't built in a day
So you go try am again and again
Karma is a bitch only God I fear
Eje loju my **** mi o care
Citibank abi Santander
We go pack all the money wey dey in there
Afe lowo so we do many things
We dey bomb many sites tori kale ni cash
Many **** wey no get skeleton
But inside their wardrobe oma ri calabash
Nkan ti oju ri ni 2019
Chai I don see many things
I no holy me I get many sins
But I believe in God so I stand on my deen
Poko,tin ba we kin ma dan
Everything wey I dey do make I win
Abeokuta ni omo ope ti pa Idan
Magic eleyi yato si ti Merlin
Anbode, you swore you loved me how could you do this to me
You made me believe in a future with you
And all along,all along you just wanted my money
You're nothing but a liar You're a Theif
Ambode mo shi ma lenu daku
I dey grind me I no lazy
Wo aso jago pelu sokoto zanku
Enter the place dem go crazy
Casamigo bami pop rose
Won le leba so they now hating
Eso fun won ki won ma se afarawe
Amotekun no be road safety
Marry the game I don make am wife
Besi mi ke make I chook am knife
Wire ti clear me I wan chop life
Gbowo office mi so 9-5
Karma is a bitch, only God I fear
Eje Loju my **** mi o care
Citibank abi Santander
We go pack all the money when dey in there
Afe lowo so we do many things
We dey bomb many sites tori kale ni cash
Many **** we no get skeleton, but inside their wardrobe oma ri calabash
Written by: Akintola Sophiyullah Akinwunmi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...