album cover
Celeb
album cover
Celeb was released on July 31, 2025 by Divizzion as a part of the album Celeb - Single
July 31, 2025
LabelDivizzion
LanguageEnglish
BPM141
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Poko
Hmmmmm
Many thing wey my eye don see
Me I get many guys wey dem never free
No fit stop till I reach 02
I dey go wireless
Ma lo Glastonbury
I dey hot, they wan make I fade
To ba rimi I dey move with my blade
(Celeb)
Celeb ton shey celeb
I dey stay legally and illegally paid
Gather round ki ewa shey assembly
I'm the head of the gang bi Tommy Shelby
I defend all my bro even kon jebi
Pull up with Rambo,now your own don be
All time low I no get mb
Now I'm standing tall mo dabi Wemby
Ma lo bere what I do for a living o sha ti mo B.O.M.B
Talo shin sun nigba Yankee ti ji
Gbe omo meji and they looking like Vee
Koma lo far mife bad energy
The only L I want gats dey come with the V
Hmmm
Dem man there pick team
Have you ever lost your dream and your rhythm
See your bro cry when the landlord evict him
Have you ever fell in love with your victim
But still o shi ran lo store (poko)
Tori pe ko le ri ounje je
Oju ri nkan ti enu o le so
Omo pastor tin je Aseje
Motigbo, okay enu por
Ai mo iye bank ti ati losi eje
Oluwa dariji wa ole lo ba omo je
We don tae for the sin bi madam saje
My **** moti suffer gidi
I put in the work so everything go Gel
Any way I am making it out of the hood
If the rap don't pay I go find cl
Daju pa so my heart stay cold
I no trust any who?
I no trust any girl
Shout out to my bro 4L
Sammie and 9ine as well
Gather round ki ewa shey assembly
I'm the head of the gang bi Tommy Shelby
I defend all my bro even kon jebi
Pull up with Rambo now your own don be
All time low I no get mb
Now I'm standing tall mo dabi Wemby
Ma lo bere what I do for a living o sha ti mo B.O.M.B
Written by: Akintola Sophiyullah Akinwunmi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...