album cover
Majestik
album cover
Majestik was released on January 23, 2023 by Distributed By The Promo Boy as a part of the album Majestik - Single
January 23, 2023
LabelDistributed By The Promo Boy
LanguageEnglish
BPM109
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Guantanamera
Gimme liccle ginger
Pull up on the gyal dem steezed
Whine fi mi diva
Body like ah stripper
Nobody fit chance your P! (pole)
I say i get a liccle riddim
Burss up the evening
Them no fit match this G (ginger)
See if you come with your ****
Sorry to that jigga
Mandem no send hin feels
Oh yea yea yea yea yea
Shey you go whine for me
Abi you're forming still
Come put it all on D!
Cos your body so majestik
Shey you go whine for me
Abi you're forming still
Come put it all on D!
Cos your body so majestik
This kind body wey you get,e dey make man dey manyewu
Your body to set over 10 gyal i give you 1 hundred oo
See if you wantin the love anytime,make you call
I go sarè o
Make you call i go sarè o,i go sarè o
Yea yea
For the night we go party till dawn i no send e nobody oo
I say the thing wey you carry for bacc,e dey scatter my medul' oo
See when i dey with the guys and you call,i go gats to reschedule oo
Sey i go gats to reschedule oo,reschedule oo
Yea yea yea yea
Shey you go whine for me
Abi you're forming still
Come put it all on D!
Cos your body so majestik
Shey you go whine for me
Abi you're forming still
Come put it all on D!
Cos your body so majestik
Shey you go whine for me
Abi you're forming still
Come put it all on D!
Cos your body so majestik
Shey you go whine for me
Abi you're forming still
Come put it all on D!
Cos your body so majestik
I say this kind body wey you get,e dey make man dey manya oo
Your body to set gyal i swear,i fit give you 1 hundred oo
See if you call man d3ty anytime,i go come
Mo ma sarè o
See i go come,mo ma sarè oo,mo sarè o
Written by: Abraham Michael
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...