album cover
22/14
album cover
22/14 was released on October 19, 2023 by Distributed By The Promo Boy as a part of the album 22/14 - Single
October 19, 2023
LabelDistributed By The Promo Boy
LanguageEnglish
BPM101
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

22/14 on an ‘ember month
i lost my dear mother mehn i wept a lot
(ma i’m sorry from the bottom of my heart)
all the things wey i been do wey been
make you feel you’re not enough)
was a friday morning wey i get the call
from the hospital wey she been dey fear to come
see my cousins
dey been dey for her room
in the morning
just dey sleep
zero worries
i just run comot
as i reach there
omo mehn i just dey boil
i no see clear
jesus christ wtf?
i go straight to her room
for her bed
i dey look
i no see breath,omo mehn fucc is up
so i said doctor what is the problem
you called my phone so early in the morning
i hope my mum is okay
doctor lemme know my mummy is okay yeye
then she said “boy i’m sorry,i did my best to save your mummy
i did my best to save her sorry
i did my best to save her sorry yeeee
then she said “boy i’m sorry,i did my best to save your mummy
i did my best to save her sorry
i did my best to save her sorry yeeee
yea
you see the life wey she live so
she dey her lane
she no send many people
some of the times she dey show love to the street too
she no buga
she no hate on no people oo
she lived her life like a hero
she no dey judge till she hear from two people
don’t give a fucc if you poor or you rich oo
you need e love she go show am so equal oo
naso so water just dey comot for my eyes
every night and day
the only person wey dey listen to my talk now she don die ehhh
so many times she no dey sleep
she go dey read bible all night ehhh
i no fit lie water no dey inna me eye,i don run out ehh
so i said doctor what is the problem
you called my phone so early in the morning
i hope my mum is okay
doctor lemme know my mummy is okay yeye
so i said doctor what is the problem
you called my phone so early in the morning
i hope my mum is okay
doctor lemme know my mummy is okay yeye
then she said “boy i’m sorry,i did my best to save your mummy”
i did my best to save her sorry
i did my best to save her sorry yeeee”
then she said “boy i’m sorry,i did my best to save your mummy”
i did my best to save her sorry
i did my best to save her sorry yeeee
Written by: Abraham Michael
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...