album cover
Aje
32
Afro-Beat
Aje was released on March 28, 2025 by Independent as a part of the album Aje - Single
album cover
Release DateMarch 28, 2025
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM87

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Enzzy Boi
Enzzy Boi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oluwole Enoch Temitope
Oluwole Enoch Temitope
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Marvac
Marvac
Recording Engineer
Yonko
Yonko
Producer

Lyrics

Yea
Priaaana
We must to win win win
Oh we oh we oh we must to win
Yea yea
Say we go win uh win uh win on G
Yea yea
Dem been say man no fit live by bread
But na the mula been make Dey man dey fresh e yohh
Vanity like dem said
But Wetin be gain if the money no dey the tori oh
Make I just get access
Pound sterling deal for my Beamer
I'm not just a dreamer
Working hard for the cheque
No regrets
Hohohosana oh Jah
Aje we been just wan flex
Cause we taking non up there at the end of time
All about the dollar signs
Mi maga been go gats connect
Aje we been just wan flex
Cause we taking non up there at the end of time
All about the dollar sign mi maga been go gats connect oshey
Learnt a lot I gatu combine
On my kneels steady for the answer
Wishing things interchange so me do my way
Moving so different in order
Ohhhhhhh uhh For my kitchen steady cooking up my mood
Dem been gat to knoooooooowuh
E be my dream and I been hoping they come true
Signs I want while the sunshine
Brown Mercedes for my courtyard
Make dem shikala surround the guy man
Been steady shaking d buddy boku for background
While dem been chasing the racks
Make me no loose guard
All of the nights never sleep pon Jah
Big praying pon the blessings pon blessings
Pon blessings pon blessings oh wow uh wo
Aje we been just wan flex
Cause we taking non up there at the end of time
All about the dollar signs
Mi maga been go gats connect
Aje we been just wan flex
Cause we taking non up there at the end of time
All about the dollar signs
Mi maga been go gats connect oshey
We pray alubarika
We gats biza
Asabigaf
Make more raba
Journey to South Africa
America
Jah bless the grind
Ka ranugba
We pray alubarika
We gats biza
Asabigaf
Make more raba
Journey to South Africa
America
Jah bless the grind
Ka ranugba
Aje we been just wan flex
Cause we taking non up there at the end of time
All about the dollar signs
Mi maga go gats connect oshey oh
Written by: Oluwole Enoch Temitope
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...