album cover
Run Away
21
Afro-Beat
Run Away was released on September 5, 2025 by Enzzy Boi as a part of the album Run Away - Single
album cover
Release DateSeptember 5, 2025
LabelEnzzy Boi
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM120

Credits

PERFORMING ARTISTS
Enzzy Boi
Enzzy Boi
Performer
Enoch Temitope Oluwole
Enoch Temitope Oluwole
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Enoch Temitope Oluwole
Enoch Temitope Oluwole
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Maestro Ma
Maestro Ma
Producer

Lyrics

Me no go leave even though una attack
Me jiggy dey for my back
Mello for my zanga dey observe am
Ahnnn
Yaa no go believe am I dey confirm
Straight from the cold side
Lit up my ganger
Bumper to bumper
Run away!
I'm not a run away soldier
Say
Run Away Soldier
Never run away
(Me no be run away soldier)
Run away
I'm not a run away soldier
Run Away
Run Away soldier
Never run away
Say Run away
I'm not a run away soldier
Say
Run Away soldier
Never run away
Run away
I'm not a run away soldier
Say
Run Away soldier
Never run away
Yeah yeah
I cannot tell it all me no fit shalaye
Steady dey above Wetin dey my lane
Aya mi o ja kon ye farawe
Man I keep it competent anyway
Na Kasala go burst ton ba Farawe
Acted like a loner I dey my day
If them get magical lemonade
First off i get realization
And I dey sure
Sweet sensa sweet sensation
Make nothing killi da feeling
And na my observation
No dey down for commotion
Been see zero limitation
Run away
I'm not a run away soldier
Run Away soldier
Never run away
Me say Run away
I'm not a run away soldier
Run Away Run away Run away
Run Away soldier
Never run away
Run away
I'm not a run away soldier
Say
Run Away soldier
Never run away
Me I tell you run Away run away
I'm not a run away soldier
Run Away soldier
Never run away
Me no go leave even though una attack
Me jiggy dey for my back
Mello for my zanga dey observe am
Uhhhh
Yaa no go believe am I dey confirm am
Straight from the cold side
Lit up my ganger
Bumper to bumper
Oyaa gbemidebe joor
Written by: Enoch Temitope Oluwole
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...