Credits
PERFORMING ARTISTS
Neeja
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Destiny Asika
Songwriter
Nerat Favour Chuwang
Songwriter
Oluwagbeminija Joshua Fafowora
Songwriter
Lyrics
Neeja pon this one oh no yeah yeah yeah o
Iwo lo ba mi se o (oh oh)
Iwo lo damisi o (oh oh)
If no be your grace
I know say wahala for dey
Water for don carry me go
Iwo lo ba mi se o
Sometimes he heavy to talk wetin my eyes don see
People don promise things wey my eyes no see
Omo, their power no reach
Cus flesh and blood no get guarantee
So i look up to the hills
Na where my help dey come from
My help cometh from the lord wey make my legs dey stand strong
He say, cry no more
Alemi lokan
Baba e se gan
Iwo lo ba mi se o (oh oh)
Iwo lo damisi o (oh oh)
If no be your grace
I know say wahala for dey
Water for don carry me go
Iwo lo ba mi se o baba
Iwo lo damisi o (oh oh)
If no be your grace
I know say wahala for dey
Water for don carry me go
Iwo lo ba mi se o
I ask for one e give me surplus
He hold my hand, make I no fall
As you dey untop my case
I no dey bother again
I go praise you today and every other day
Anywhere you lead me I go go
Na you dey paddle my boat
My shoe shine and my face dey show
Na you dey carry me go
As you dey untop my case
I no Dey bother again
I go praise you today and every other day
Iwo lo ba mi se o (oh oh)
Iwo lo damisi o (oh oh)
If no be your grace
I know say wahala for dey
Water for don carry me go
Iwo lo ba mi se o baba
Iwo lo damisi o (oh oh)
If no be your grace
I know say wahala for dey
Water for don carry me go
Iwo lo ba mi se o
Written by: Destiny Asika, Nerat Favour Chuwang, Oluwagbeminija Joshua Fafowora

