album cover
Ginger
8
Music
Ginger was released on March 12, 2025 by Kells Music Grand as a part of the album Son of Grace
album cover
Release DateMarch 12, 2025
LabelKells Music Grand
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Credits

PERFORMING ARTISTS
Dr kells
Dr kells
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Adager
Adager
Mixing Engineer
Dr kells
Dr kells
Producer
Fedo Beatz
Fedo Beatz
Producer

Lyrics

Hmm
Dr Kells fi the ladies
Water full my cup, cup, cup
Gbedu full my jug (my jug) overflow
I dey (Dr Kells)
I get girls for Lekki wey go dance
Wey go move, wey shake coroba
Too many hits, them call me Adolf Hitler
Make dem shake coroba, whoa
Malo friend zone me o
Me I no go do again
Me I no go stress again
Make another man no go chop my sweat, muah
Whine tsunami
Ɔdɔyɛwu, your body wet like juice
Come make I scatter body
Body so cold like she's from Atlantics
Make I sing you jagbajantics
For my bedroom, I be Micheal Jackson
When I smash first blood, she call me Rambo
She say she loves me, like sex practice, yeah, yeah
Give dem ginger
Bellami fun wa ni ginger
Oh Lord, oh Lord, whoa, whoa, whoa
Give dem ginger
Bellami fun wa ni ginger
Give dem ginger, give dem
Jo rora
Ibadi large e no normal
The gbedu na hit e no normal
Bellami dey scratch e no normal
Whine to the corner, shake to the center
This kind waist
Girl, you dey make me dey kolo
Girl, you dey make me dey nor-nor
Girl, your body call for attention
Alakori oh, can't control me
Joor, joor, joor ma kpa mi o
I know all you want is my money o
Spend on you like Yemo Lee o
Money o, money o
I want all this money o
Bellami fun wa ni gbedu o
Make dem scatter body o
Give dem ginger
Bellami fun wa ni ginger
Oh Lord, oh Lord, whoa, whoa, whoa
Give dem ginger
Bellami fun wa ni ginger
Give dem ginger, give dem (Dr Kells)
Written by: Dr kells
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...