album cover
BIG SOUND
album cover
BIG SOUND was released on January 23, 2025 by Soundscope as a part of the album BIG SOUND - Single
ReleasedJanuary 23, 2025
LabelSoundscope
LanguageEnglish
BPM117
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Feel am for your soul now
Me I no dey sober
We activate
this jam go dey buss up alla dema speakers
Eshimor y3 omli ajei
Obaa nu y3 oh h3n ajei
Vibrate your waist line
Su pu pu ey3 o wasti 3mli
Waka waka Dey go
See the ginger for here
Dem go feel am for road
Nor go Dey stand for center oh
U go fit kolomental oh
Start to Dey jump up and down U go fit kolomental oh
Start to Dey jump up and down and down
You nor go stop
Big sound
Touch down
Loud am
Roll one for road
È chaka
E sugbo
Doekpo
Feel am for face
Big sound
Touch down
Loud am
Roll one for road
È chaka
E sugbo
Doekpo
Feel am for face
All ah them think sey them sabi
make them clear road
sey them want bench Adotey Dabi
no Gree at all for here
make you to dance ama yi gome
lala dey for everywhere
I no fit rest on top P Oh
Everything in order
No Dey envy it’s all love
No Dey try dial my number
Put my phone on DND
Make nobody disturb my peace of mind
at all oh
Yaayaa
We want sellout shows for London
Waka waka Dey go
See the ginger for here
Dem go feel am for road
Nor go Dey stand for center oh
U go fit kolomental oh
Start to Dey jump up and down U go fit kolomental oh
Start to Dey jump up and down and down u nor go stop
Big sound
Touch down
Loud am
Roll one for road
È chaka
E sugbo
Doekpo
Feel am for face
Big sound
Touch down
Loud am
Roll one for road
È chaka
E sugbo
Doekpo
Feel am for face
As i dey waka
Nor wan dey miss ma steps and blame it on liquor
Anor dey pay attention to no motherfucker
Talk to me proper
ènya be me bada
nyee ma le mɔ dzi gbɔna
As i land on the road i dey come with speed.
So Many things wey dey chase me.
Story teller no fi to understand.
Everyday me i get different agenda eh
Burning Sativa eh
Somebody call my Mama eh
Tell am sorry eh
Waka waka Dey go
See the ginger for here
Dem go feel am for road
Nor go Dey stand for center oh
U go fit kolomental oh
Start to Dey jump up and down U go fit kolomental oh
Start to Dey jump up and down and down u nor go stop
Big sound
Touch down
Loud am
Roll one for road
È chaka
E sugbo
Doekpo
Feel am for face
Big sound
Touch down
Loud am
Roll one for road
È chaka
E sugbo
Doekpo
Feel am for face
You no see
Dem notice
I don land
Now adey for Santa Monica
Life of the party
Gray wave we go make you to dey dance agbaja
Yen di Asa
Plenty ogya
Blowing the currency
Nobody fit challenge
I put them in silence
Hmmm
Can’t Lie
Big tune touch ground them come dey shake
B3 m3ni n))
Esu)m) ehani am3tswa am3 den
Oh mama
Nor fit to drown nah why I dey swim
I walk on the sea
Written by: David Benson, David Ofori, Elisha Konadu Afranie, Gabriel Addo Mensah, Ibrahim Anyaase Yakubu, Isaac Nii Yemo Odoi, Joshua Tetteh, MacDonald Adotey Braide, Sylvanus Mawuli Ahiable, Victor Dabla
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...