album cover
Paradise
album cover
Paradise was released on September 26, 2025 by Afel as a part of the album Paradise - Single
September 26, 2025
LabelAfel
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Where you dey ?
I’m avai (available)
E don tey no dey waste time o
Surrender no dey decline o
Make I adjust your waist line o
Balance,pikote te te your waist
No dey run
Imagine
Say I dey dig you like galamsey
Deep inna you
She give me jeje
Saa ara na mep3
Carry me go paradise o
Sit on me jeje
Measure am p3p3
Very okay with the size o
Energy dey zanla
Saa ara na mep3
Carry me go paradise o
Sit on me jeje
Measure am p3p3
Very okay with the size o
Bolemo
She dey whine,logomo
Baby go down ,shokomo
E dey sweet like Oreo oreo
Bolemo
She dey whine,logomo
Baby go down ,shokomo
E dey sweet like Oreo oreo
Me and you supposed to dey my there
Give me love no dey partage
Nobody dey for my galaxy
Na your star wey my eye dey see
You know
Down on your knees make I bless you with my something o
I no fit hold am
Make I dey load you plenty
She give me jeje
Saa ara na mep3
Carry me go paradise o
Sit on me jeje
Measure am p3p3
Very okay with the size o
Energy dey zanla
Saa ara na mep3
Carry me go paradise o
Sit on me jeje
Measure am p3p3
Very okay with the size o
Bolemo
She dey whine,logomo
Baby go down ,shokomo
E dey sweet like Oreo oreo
Bolemo
She dey whine,logomo
Baby go down ,shokomo
E dey sweet like Oreo oreo
Written by: Elisha Konadu Afranie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...