album cover
SSS (E Go Pay)
101
Music
SSS (E Go Pay) was released on May 23, 2025 by NEW TOWN RECORD as a part of the album SSS (E Go Pay) - Single
album cover
Release DateMay 23, 2025
LabelNEW TOWN RECORD
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Debra Can
Debra Can
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Debra Can
Debra Can
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
keyz2dcity
keyz2dcity
Producer

Lyrics

Intro:
Awwwwwn
Wah Wah Wah Wah Wah oh
Oh nah nah nah nah nah
It’s your girl Debra Can
Eh ehhhh
Han Han
Verse 1:
There’s no time
let’s get it done with
I dedicate my time
to my music
and I know it’s gon be fine
with blood and sweat
I’m not relenting ( relenting )
I face my grind and I do my best
‘Cos I know it’s gon be fine
Bridge:
Oh yes I know
Issa one wowan parole
So I try dey control
Wetin be my own
Oh yes I know
Issa one woman parole
So I try Dey control
Wetin be my own
Hook:
‘Cos someday sometimes somehow e go pay ( e go pay) X2
Onye Oma
Onye mmadu X6
Onye Oma
Han Han
Verse 2:
Some dey wonder
what I’m into
Dem never know
what I have been through
See for this game
I suppose get wrinkle
‘Cos e don tey
wey we dey hustle
How we take do am
be like puzzle
Na GOD dey run am
No be muscle
Now we dey chill
for hustle and bustle
so dj slam me
my cassette
Oh yes I know
Issa one woman parole
So I try dey control
wetin be my own X2
‘Cos someday sometimes somehow e go pay (e go pay) X2
Onye Oma
Onye mmadu X6
Onye Oma
Han Han
Written by: Debra Can
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...