album cover
Calm Down
228
Afro-Beat
Calm Down was released on July 25, 2025 by New-Town Record as a part of the album Calm Down - Single
album cover
Release DateJuly 25, 2025
LabelNew-Town Record
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM93

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Debra Can
Debra Can
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Debra Can
Debra Can
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Keys2Dcity
Keys2Dcity
Producer

Lyrics

Intro: dah dah dah
Eh eh eh
Wah wah wah wah wah wah
Hmmm yeah
It's your girl Debra Can
Omo you sweetie my body
Like Jedi Jedi bobo
Me lock me sef for ya heart
Hold the key
And I no fit comot hmmm
And all your friends
Wanna snitch on you
But you still dey
You comport
Pepper dem like atardu
Put am for their eyes
So dey no fit see us ( Ajeh)
Oh my baby (2ce)
Calm down
Colly my heart
Blood pressure
Sweetie pass ofensala
Hot chocolate
You be my desire oh (oh eh)
(2ce)
I love it when you hold me down
Switching positions tonight
Softly touch me
And cool me mind
(Body no dey rest, boy you know the rest oh)
I know you want me want me
Turn off the lights
Make you do me right
Just hold me tight
Cos I need you need you
(boy I need you for life)
Whether in the rain or the sun
When you pull up
Is game over ( game over)
We going lit tonight
We no dey bother
About hang over ( hang over )
(2ce)
Oh my baby
Calm down ( calm down )
Colly my heart
Blood pressure
Sweetie pass ofensala
Hot chocolate
You be my desire oh ( oh eh)
(2ce)
I love it when you hold me down
Switching positions tonight
Softly touch me
And cool me mind
(Body no dey rest, boy you know the rest oh)
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...