album cover
God Did
71
Afro-Beat
God Did was released on April 26, 2025 by 4604588 Records DK as a part of the album God Did - Single
album cover
Release DateApril 26, 2025
Label4604588 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Daniel Okezie Bright
Daniel Okezie Bright
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Daniel Okezie Bright
Daniel Okezie Bright
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
LAWD
LAWD
Producer

Lyrics

Nna men uwa bu pawpaw men yaw
Ndia na judge m mana ha gu gi law
I don't understand wetin dey give them the guts
Well no matter what they do my God go dey open doors
Judging me like say na you holy pass
Sapa ji mu aka don later free me last
This **** made me feel less, I was going mad
I almost forgot who I was as a General
Judging me like say na you holy pass
Sapa ji mu aka don later free me last
Dem say I be scam, I be criminal
But when I bring the food dem go dey feed on am
How you go dey chop wetin you vomit?
How you go dey do wetin you forbid?
Pussy ass **** God forbid
See the money wey I get omo na God did
How you go dey chop wetin you vomit?
How you go dey do wetin you forbid?
Pussy ass **** God forbid
See the money wey I get omo na God did
I know wetin I see for person house when I enter Lag
These people no know God dem go carry Bible dey cap
As I dey above you, I know e dey hurt you so bad
But you can do nothing, so let me be your Dad
Dem dey pretend like I'm not bigger, but I'm bigger
I've been treated like I'm nobody, but I'm a bread winner
Send nobody, some na green snakes, ina green grass
Dem motherfuckers are killers
Most of these broke people too dey love to dey jealous but no ft deliver
Judging me like say na you holy pass
Sapa ji mu aka don later free me last
Dem say I be scam, I be criminal
But when I bring the food dem go dey feed on am
How you go dey chop wetin you vomit?
How you go dey do wetin you forbid?
Pussy ass **** God forbid
See the money wey I get omo na God did
How you go dey chop wetin you vomit?
How you go dey do wetin you forbid?
Pussy ass **** God forbid
See the money wey I get omo na God did
Yes na, you no understand?
They not like us
They wan be like us
They no ft be like us
Ain't no way
Dob C
Okwa General Unu
Heh
Anam'elukwanu onu
Written by: Daniel Okezie Bright
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...