album cover
Popo
16
Afro-Pop
Popo was released on October 3, 2025 by 4604588 Records DK as a part of the album Popo - Single
album cover
Release DateOctober 3, 2025
Label4604588 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM72

Credits

PERFORMING ARTISTS
Dob C
Dob C
Rap, Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Daniel Okezie Bright
Daniel Okezie Bright
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
David Acekeyz
David Acekeyz
Producer
Skips Ti
Skips Ti
Mixing Engineer, Mastering Engineer

Lyrics

Dob C
O kwa General unu
Hee anam'elukwanu
I feel sad
I feel sad
Monkey dey work
Baboon dey chop
Ye ye ye ye
I am an artist popo
Make una leave me alone
I dey vex I get skosko
All the sapa days are gone
I am affluent popo
And I never sold my soul
You no ft carry me go
All the sapa days are gone
I feel sad
I feel sad
Monkey dey work
Baboon dey chop
Ye ye ye ye
All my workings always intact
Grace **** since an infant
Money always coming in fast
Investigating na time waste
Na this kyn thing wey dey make them shock
If you no catch me with the exhibit I swear me no dey enter hilux
Popo is an enemy normally but we go still dey show them love
Freestyle the cops
Just put call
My aza sure
Mu na gi tuo olu we te my share
Maka m bupute magazine you go fear
I'm good at taking you unaware
Mu na gi tuo olu wete my share
Maka mbupute magazine you go fear
I am an artist popo
Make una leave me alone
I dey vex I get skosko
All the sapa days are gone
I am affluent popo
And I never sold my soul
You no ft carry me go
All the sapa days are gone
Nobody believed, back in the hood
Even when we made it them say na JuJu
All my **** be like Asiwaju
Now all these **** want to do like I do yea
Money only dey excite me
I no go send if popo sight me
I no go send if popo sight me
Cos of the Molly inside me
I no go slow if popo stop me
I no go slow if popo stop me
Ye ye ye ye yeh
I am an artist popo
Make una leave me alone
I dey vex I get skosko
All the sapa days are gone
I am affluent popo
And I never sold my soul
You no ft carry me go
All the sapa days are gone
I see I saw
I see police I run
I run m gbawa oso
Oso oso I run mgbawa oso
I feel sad
I feel sad
Monkey dey work
Baboon dey chop
Ye ye ye ye
Written by: Daniel Okezie Bright
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...