album cover
Disco
3
Music
Disco was released on October 22, 2024 by Alim B music Entertainment records worldwide Limited as a part of the album Disco - Single
album cover
Release DateOctober 22, 2024
LabelAlim B music Entertainment records worldwide Limited
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Credits

COMPOSITION & LYRICS
SonaOne
SonaOne
Composer

Lyrics

Yeah They call me Bright B
Vibez
Parara Parara Parara Parara
Bright B
Since dem born me Blessings dey follow me
The doors to my blessings Can't never be locked
The doors to my blessings Can't never be locked
Shey nah god wey gimme Dis melody make
I use am Change my story Even in my hood dem dey feel me
Day by day oh no I dey give thanks to my maker
Day by day I dey give thanks to the most high
So mi say So mi say So mi say So mi say
So mi say Baby dance to my disco
So mi say So mi say
So mi say Baby dance to my rhythm and blues So mi say So mi say
Baby dance to my disco
So mi say So mi say Baby dance to my rhythm and blues
When God gimme the vision
To my ambitious oh no I no fit loose guard am yeah eh
I'm so greatful for this moment
Make I dey where the vibe dey Baby girl shake your Ikebe
Follow My lead make i carry you go where you never go
Omo la ti Ke ke re Oluwa bright B non ni
Omo la ti Ke ke re Oluwa bright B non ni
I dey pray every day
Baba god make you blessed my Way oh my way I no dey form say
I holy Nobody holy pass
So mi say So mi say Baby dance to my disco
So mi say So mi say So mi say
Baby dance to my rhythm and blues
So mi say So mi say Baby dance to my disco
So mi say So mi say Baby dance to my rhythm and blues
Parara Parara Parara Parara
Itz your Boi Bright B
Parara parara
So mi say So mi say So mi say So mi say So mi say parara parara
Written by: Alif, SonaOne
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...