album cover
Prisoner
1
Afro-Beat
Prisoner was released on June 20, 2025 by CELOSHIO as a part of the album Highly Celestial - EP
album cover
Release DateJune 20, 2025
LabelCELOSHIO
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM89

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Celoshio
Celoshio
Performer
Celestine Orshio
Celestine Orshio
First Violin
Tavo YNT
Tavo YNT
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Adikwu Jude
Adikwu Jude
Songwriter
Celestine Orshio
Celestine Orshio
Songwriter
Hope Yusuf
Hope Yusuf
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
VALOHBAYNE
VALOHBAYNE
Producer

Lyrics

Celoshio is back
Tune in to enjoy the new bangers
Celoshio, We love you
Keep giving them
Prisoner Prisoner
All your pressure
Intentional
Of treasure
Oh nanana yeah
Me no get one billion
But me I go stand gidigan on a daily
Pay me Wetin you Dey owe no Dey fayz me
Money matter for my head I carry
This thing wey dey do me e no funny
Na financial konji
Shawty come and carry on my money
Steadily kobo go soon turn billion
If you waiting for miracle you be born idiot
It's a lot when you working and you no see results
Got my money turned up make I no give up
God oh, steady racing
If you be a hater don't you ever face me
Come ina the party I will never fake it
Spending all my money and I'm not regretting ah ah
Shey you wanna feel my vibe
Shey you wanna do the dance
Girly make ya bum bum bounce pon my leg anytime wey you come around
Shey you wanna feel my vibe
Shey you wanna do the dance
Girly make ya bum bum bounce pon my leg anytime wey you come around
Locked up in my head like I'm a prisoner
Pulling out to tackle all your pressure
Unapologetic cos my hustle is intentional
Colossal recovery of treasure ah ah
Locked up in my head like I'm a prisoner
Pulling out to tackle all your pressure
Unapologetic cos my hustle is intentional
Colossal recovery of treasure ah ah
His grace is sufficient to those who believe
Never give up no matter how hard it is
No let no man come Dey mess up your steeze
Man I'm still grinding,no slacking
Joy is coming
Plenty money go fall in
Hustle from night till morning
Oluwa pour your blessings on me
Oh my gee
Steady on my grind man no fit sleep
Every other day I Dey find Money
Them ah try to kill your energy but them no fit
Pray for me
Everyday mama Dey pray for me
One day I go blow them go notice me
Hustle like a beast so earnestly
Man no slacking, I'm still grinding
Locked up in my head like I'm a prisoner
Pulling out to tackle all your pressure
Unapologetic cos my hustle is intentional
Colossal recovery of treasure ah ah
Locked up in my head like I'm a prisoner
Pulling out to tackle all your pressure
Unapologetic cos my hustle is intentional
Colossal recovery of treasure
Ah ah
I'm chasing raba I be chasing raba
Every other day man I'm chasing mullah
I been chasing mullah, I Dey chas mullah
Every other day I been chasing mullah
Tell my shawty say we go Dey together
We go Dey together,any weather
Written by: Adikwu Jude, Celestine Orshio, Hope Yusuf
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...