album cover
CLOSER
3
African
CLOSER was released on May 23, 2025 by RMG Amplify / Royal Ezenwa as a part of the album CLOSER / CONTROL - Single
album cover
Release DateMay 23, 2025
LabelRMG Amplify / Royal Ezenwa
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Royal Ezenwa
Royal Ezenwa
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Royal Ezenwa
Royal Ezenwa
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Royal Ezenwa
Royal Ezenwa
Producer

Lyrics

Ezenwa!
Royal!
 
Oh naija babe wey you dey?
Na you I dey find all day
For this love I go stand
No matter wetin dem say
Your heart dey scatter my brain
Distance no go be chain
E go dance inside the rain
Ah no be only for today
 
Ah my lover come closer
Ah no let go no surrender
Ah my lover come closer
No no let go no surrender
Ahh ahh ahhh
Your smile dey hit me like a tanker
Ahh ahhh ahhh
We fit together like cool and blender
Wahala no fit stop this connection
You be my light in every direction
Come online me I dey in your mentions
Me and you na true con confession
No be lie no be just obsession
Together we go build foundation
When you dey my heart dey calm
And your beauty be like charm eh
Ah my lover come closer
Ah no let go no surrender
Ah my lover come closer
No no let go no surrender
Ahh ahh ahhh
Your smile dey hit me like a tanker
Ahh ahhh ahhh
We fit together like cool and blender
Ah my lover come closer
Ah no let go no surrender
Ah my lover
Ezenwa!
No surrender
No surrender
Ahh my lover
Come closer
No no let go no oh surrender
Ahh Ahh Ahh
No surrender
Ahh Ahh Ahh
Feeling funky
Written by: Royal Ezenwa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...