album cover
Wetin
12,432
Music
Wetin was released on May 16, 2023 by Waka Music Limited as a part of the album Wetin - Single
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:15 - 00:20
Wetin was discovered most frequently at around 15 seconds into the song during the past week
00:00
00:15
00:30
01:55
02:50
00:00
03:25

Credits

PERFORMING ARTISTS
Shatta Wale
Shatta Wale
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Charles Nii Armah Mensah
Charles Nii Armah Mensah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Shatta Wale
Shatta Wale
Producer

Lyrics

[Verse 1]
As adey here so
Adey calculate my future
But I still get foes
Me wey ano get no kwacha
Wetin concern me oo
If you want push mountain Kilimanjaro
Wetin concern me oo
If you say ano be your hero
[Chorus]
Asay wetin ooo, wetin ooo
Wetin you wan make I do
Asay wetin ooo, wetin ooo
Wetin concern you if I lose
Asay wetin ooo, wetin
Wetin you wan make I do
Asay wetin ooo, wetin ooo-ooh
[Verse 2]
As adey here so
Adey wait for my monthly salary
Wetin concern me oo
If you wan use your money for cannabis
No be today edey eii say one day we go make am
As adey go through pain one day ego pay
Asay asee many people
But mi never know who adi realest
Many many evil
But dey no fit touch the anointed
No bi today edey eii say one day we go make am
As adey go through pain one day ego pay eii
[Chorus]
Asay wetin ooo, wetin ooo
Wetin you wan make I do
Asay wetin ooo, wetin ooo
Wetin concern you if I lose
Asay wetin ooo, wetin
Wetin you wan make I do
Asay wetin ooo, wetin ooo-ooh
[Verse 3]
As adey here so
Adey calculate my future
But I still get foes
Me wey ano get no kwacha
Wetin concern me oo
If you want push mountain Kilimanjaro
Wetin concern me ooo
If you say ano be your hero
[Chorus]
Asay wetin ooo, wetin ooo
Wetin you wan make I do
Asay wetin ooo, wetin ooo
Wetin concern you if I lose
Asay wetin ooo, wetin
Wetin you wan make I do
Asay wetin ooo, wetin ooo-ooh
[Chorus]
Asay wetin ooo, wetin ooo
Wetin you wan make I do
Asay wetin ooo, wetin ooo
Wetin concern you if I lose
Asay wetin ooo, wetin
Wetin you wan make I do
Asay wetin ooo, wetin ooo-ooh
Written by: Charles Nii Armah Mensah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...