album cover
More Glory
5,994
Music
More Glory was released on August 13, 2017 by Waka Music Limited as a part of the album More Glory - Single
album cover
Release DateAugust 13, 2017
LabelWaka Music Limited
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
Shatta Wale
Shatta Wale
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Charles Nii Armah Mensah
Charles Nii Armah Mensah
Songwriter

Lyrics

Intro:
DJ Hobby
The realm wey i blow!
Verse 1:
I no go talk am again
Don't say pardon me
Don't tell me pardon me
No pardon me
No paddy pardon me
Je m'appelle Shatta from Winneba Ghana mi
Dem no be from Labadi
I dey chop music like my girlie
Shatta movement fans I say don't worry
Eno be say Adey yob yob
Success oo more glory
Every contract contract we dey sign
If u say u dey hate Charlie why me eh
Chorus:
More Glory, More Glory
You see adey shine oh
More glory
More Glory, More Glory
Adey drive Maserati
More glory
More Glory, More Glory
I buy new house oh
More Glory
More Glory, More Glory
Baba God, bless me
More glory
Verse 2:
See Adey buy more properties
Properties I get more copies
Tomor Stephen Appiah m'atwabo tactics
Dem see my brain but i get tortoise
Kofi Boat know seh i love parties
Adey control all of the masses
Unnu'a for listen chale when i'm talking
You can't stand for my face
Chale watch it
Chorus:
More Glory, More Glory
You see adey shine oh
More glory
More Glory, More Glory
Adey drive Maserati
More glory
More Glory, More Glory
I buy new house oh
More Glory
Baba God, bless me
More glory
Repeat Verse 1:
I no go talk am again
Don't say pardon me
Don't tell me pardon me
No pardon me
No paddy pardon me
Je m'appelle Shatta from Winneba Ghana mi
Dem no be from Labadi
I dey chop music like my girlie
Shatta movement fans I say don't worry
Eno be say Adey yob yob
Success oo more glory
Every contract contract we dey sign
If u say u dey hate Charlie why me eh
Chorus:
More Glory, More Glory
You see adey shine oh
More glory
More Glory, More Glory
Adey drive Maserati
More glory
More Glory, More Glory
I buy new house oh
More Glory
Baba God, bless me
More glory
Written by: Charles Nii Armah Mensah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...