album cover
Salvation
44
World
Salvation was released on June 20, 2025 by BLVCKREBEL as a part of the album Salvation - Single
album cover
Release DateJune 20, 2025
LabelBLVCKREBEL
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
OOSHA
OOSHA
Performer
COMPOSITION & LYRICS
OOSHA
OOSHA
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
OOSHA
OOSHA
Mixing Engineer
VT
VT
Producer

Lyrics

OOSHA
I been running from my opps
Dem don too trouble me now (yeah)
Normally I con de find salvation you know
Who to trust? nobody fits that description
And when e burst, Omo na only you go face am
On the road, man neva still reach destination
On code, still dey try find the combination
Shetigbo pe OOSHA tide and I'm cruising on my lane
With riddim wey make dem vibrate
Salvation
That's the occasion yeah
Got me wondering tani mose gan
Me wen na my business I dey mind
Salvation
Free at last oh
They see we coming now dem don dey clear road yeah
Ya yah ya yah ya yah (4x)
Ayaya oh abasi ayaya
Ayaya abasi Ayaya
As e dey hot di riddim we dey export dey muzz dem
Dem be like OOSHA where you been why you no de drop
Yes I dey drop dem say na why e no dey pop then
I be like that's the same question I been asking
Wetin remain when you don do what you got to do
The thing dey pain when you no dey get the right reaction
And when I post I no dey get the right caption
I do my best leave the rest to divine action (tell dem)
Ego, must die for elevation
You gon fly, eagle
Get high bare vibes
Salvation
That's the occasion
Got me wondering tani mose gan
Me wen na my business I dey mind
Salvation
Free at last oh
They see we coming now dem don dey clear road yeah
Ya yah ya yah ya yah (4x)
Ayaya oh abasi ayaya
Ayaya abasi Ayaya
Written by: OOSHA
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...